dodo

Revision as of 15:34, 26 October 2020 by 154.66.46.13 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English dodo borrowed from Portuguese doido

Pronunciation

  • dòdò

Play Play

Definition

  • Ripe plantain wey de fry
  • Person wey weak or dey do like sey e weak
  • Person wey e prick no de fit raise

Noun

    • I dey like dodo and beans.  — (Egbokhare, I like eating fried ripe plantain and beans.)

Adjective

  • See as di guy de do like dodo, na ajebutter?  — (NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)
  • {{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo

Translations

  • English: fried ripe plantain