dodo
Naija
Etymology
From: English dodo borrowed from Portuguese doido
Pronunciation
- dòdò
Definition
- Ripe plantain wey de fry
- Person wey weak or dey do like sey e weak
- Person wey e prick no de fit raise
Noun
- Plantain wey de fry
- I dey like dodo and beans. — (Egbokhare, I like eating fried ripe plantain and beans.)
Adjective
- Person wey weak or dey do like sey e weak
- See as di guy de do like dodo, na ajebutter? — (NSC_Odirin 2020, See how the guy is behaving as a weakling, is he born with a silver spoon.)
- Person wey e prick no de fit raise
- {{ux|dv|Dat man with e wife dey always fight for midnight, you sure sey no be two minute man wey e jolo jolo be dodo
Translations
- English: fried ripe plantain