dogo

Naija

Etymology

From: Hausa dogo, a tall person

Pronunciation

  • dógó

Play Play

Adjective

  • Person wey tall.
E be dogo.  — (Egbokhare_2021, He is tall.)
  • Men from dat side be dogo, dem dey tall well well.  — (Egbokhare_2021, men from that side are pretty tall.)

Derived forms

dogoyaro

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: tall.