dogoyaro

Naija

Etymology

From Hausa dogo, tall and yaro, boy, meaning, tall boy. Biological name: Azadirachta indica

Pronunciation

  • dógójárò

Play Play

Noun

Na neem tree wey dey tall wellla.

I wan plant dogoyaro.  — (Egbokhare_2021, I want to plant neem tree.)

Translations

  • English: neem tree.