Difference between revisions of "doings"
(Created page with "==Naija== As person take dey do tings.") |
(→Noun) |
||
(13 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From: English ''doing'' and suffix ''s'' | ||
− | As person take dey do | + | ===Pronunciation=== |
+ | dúìns | ||
+ | |||
+ | <sm2>Pcm-ng-doings.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-doings.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # As person take dey do. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Im talk sey im no like im papa '''doings''' because im papa leave im mama go marry anoder wife.| (He said he does not like his father’s behaviour because his father left his mother to marry another woman.)}} | ||
+ | #:* Your '''doings''' sweet my oga belle naim make e talk sey make you follow me come.| (My boss liked your behaviour that’s why he asked me to bring you along.)}} | ||
+ | # Wetin person dey do make e show sey e get [[levels]]. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Bros '''doings''' [[no be here]] o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five [[nama]]. |(The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | *[[levels]] | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''panache'' |
Latest revision as of 16:06, 23 March 2024
Naija
Etymology
From: English doing and suffix s
Pronunciation
dúìns
Noun
- As person take dey do.
- Im talk sey im no like im papa doings because im papa leave im mama go marry anoder wife. — (He said he does not like his father’s behaviour because his father left his mother to marry another woman.)
- Your doings sweet my oga belle naim make e talk sey make you follow me come.| (My boss liked your behaviour that’s why he asked me to bring you along.)}}
- Wetin person dey do make e show sey e get levels.
- Bros doings no be here o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five nama. — (The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)
Synonyms
Translation
- English: panache