nama

Naija

Etymology

  • From: Hausa nama meaning animal or meat,
  • Name wey science sabipeople dey call am: Bos taurus

Pronunciation

  • námà

Play Play

Noun

  1. Animal wey big, wey get four leg, wey get big horn.
    • Nama dey sabi waka togeder.  — (Cows move in herds.)
  2. Make person talk person secret.
    • No be byforce sey una go chop nama if una want do occasion. If nama no dey, make una chop fish.  —  (It is not compulsory that you’ll eat beef if you want to do an event. If there is no beef, you can use fish instead.)

Related forms

nama nama

Synonym

malu

Translation

  • English: Cow - Bos taurus