Difference between revisions of "doings"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin person dey do make e show sey e get [[levels]].
+
# As person take dey do.
:*{{ux|dv|Bros '''doings''' [[no be here]] o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five [[nama]]. |(The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)}}
+
#:* {{ux|dv| Im talk sey im no like im papa doings because im papa leave im mama go marry anoder wife.|  (He said he does not like his father’s behaviour because his father left his mother to marry another woman.)}}
 +
#:* Your doings sweet my oga belle naim make e talk sey make you follow me come.| (My boss liked your behaviour that’s why he asked me to bring you along.)}}
 +
#:* Wetin person dey do make e show sey e get [[levels]].
 +
#:*{{ux|dv|Bros '''doings''' [[no be here]] o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five [[nama]]. |(The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:05, 23 March 2024

Naija

Etymology

From: English doing and suffix s

Pronunciation

dúìns

Play Play

Noun

  1. As person take dey do.
    • Im talk sey im no like im papa doings because im papa leave im mama go marry anoder wife.  —  (He said he does not like his father’s behaviour because his father left his mother to marry another woman.)
    • Your doings sweet my oga belle naim make e talk sey make you follow me come.| (My boss liked your behaviour that’s why he asked me to bring you along.)}}
    • Wetin person dey do make e show sey e get levels.
    • Bros doings no be here o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five nama.  — (The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)

Synonyms

Translation

  • English: panache