doings
Naija
Etymology
From: English doing and suffix s
Pronunciation
Noun
- Wetin person dey do make e show sey e get levels.
- Bros get doings no be here o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five nama. — (NSC_ 2021, The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)
Synonyms
Translation
- English: panache