doings

Revision as of 19:33, 11 November 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English doing and suffix s

Pronunciation

dúìns

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do make e show sey e get levels.
  • Bros doings no be here o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five nama.  — (NSC_ 2021, The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)

Synonyms

Translation

  • English: panache