Difference between revisions of "domot"

Line 32: Line 32:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[entrance]], [[area]]
+
* [[entrance]], [[frontage]], [[area]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: door, frontage, place, vicinity
 
* English: door, frontage, place, vicinity

Revision as of 07:12, 25 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English door and mouth

Pronunciation

  • dɔ̀mɔ̂t

Play Play

Noun

  1. Outside or front of door.
  1. Di broom dey our domot.  — (Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)
    E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia domot and dem dey follow di mata.  — (bbc__45768, __no translation__)
    And the country just clear Ebola comot for dia domot.  — (bbc__63882, __no translation__)
    Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia domot.  — (bbc__56017, __no translation__)
    Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia domot.  — (bbc__75334, __no translation__)
    Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia domot on Wednesday.  — (bbc__32721, __no translation__)
    Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot  — (bbc__24712, __no translation__)
    We don dey the domot of God Kingdom.  — (jw__2087, __no translation__)
    Dem go continue to dey block di domot of di national assembly every day, until de call-am back.  — (ja102__1017, __no translation__)
    E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di domot of di party.  — (ja102__3460, __no translation__)
    Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour domot.  — (bbc__59229, __no translation__)
    God's Little People Cat Rescue God's Little Pipo Cat Rescue wit some of di cats as dem sidon for domot of di house.  — (bbc__54350, __no translation__)
    Akin shock wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping.  — (bbc__38734, __no translation__)
    According to di Hawking family, na for domot di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning.  — (bbc__11761, __no translation__)
  1. Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City domot.  — (bbc__80689, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: door, frontage, place, vicinity