Difference between revisions of "domot"

Line 36: Line 36:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''door, frontage, place, vicinity''
+
* English: ''door, frontage, vicinity'', ''sphere of jurisdiction''

Revision as of 07:20, 25 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English door and mouth

Pronunciation

  • dɔ̀mɔ̂t

Play Play

Noun

  1. Outside or front of person door.
    • Di broom dey our domot.  — (Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)
    Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour domot.  — (bbc__59229, __no translation__)
    • According to di Hawking family, na for domot di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning.  — (bbc__11761, __no translation__)
  2. sphere of jurisdiction
    • E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia domot and dem dey follow di mata.  — (bbc__45768, __no translation__)
    • And the country just clear Ebola comot for dia domot.  — (bbc__63882, __no translation__)
    Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia domot.  — (bbc__56017, __no translation__)

vicinity

  1. Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia domot.  — (bbc__75334, __no translation__)
    Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia domot on Wednesday.  — (bbc__32721, __no translation__)
    Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot  — (bbc__24712, __no translation__)
    • Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City domot.  — (bbc__80689, __no translation__)
  2. Someting wey no far from person.
    • We don dey the domot of God Kingdom.  — (jw__2087, __no translation__)
    • Dem go continue to dey block di domot of di national assembly every day, until de call-am back.  — (ja102__1017, __no translation__)
    • E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di domot of di party.  — (ja102__3460, __no translation__)
    • Akin shock wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping.  — (bbc__38734, __no translation__)


Synonyms

Translations

  • English: door, frontage, vicinity, sphere of jurisdiction