Difference between revisions of "domot"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(22 intermediate revisions by 12 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
* dɔ̀mɔ̂t | * dɔ̀mɔ̂t | ||
<sm2>Pcm-ng-domot.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-domot.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-domot.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-domot.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Outside or front of person door or compound | |
− | + | #:* {{ux|dv|Di broom dey our '''domot'''. |(The broom is at the entrance of the house.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Di broom dey our '''domot'''. |( | + | #:* {{ux|dv|According to di Hawking family, na for '''domot''' di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. |(bbc__11761, The statement by the Hawking's family was that their father the renowned scientist died while napping outside at the balcony in the early hours of Wednesday.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia '''domot'''. |(bbc__75334, No representative of the Rivers state government showed up to address the protesting workers who came to their vicinity. )}} |
− | + | # Inside person house. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Akin shock wen im friend carry plenty beta come in '''domot''' di next day, come even carry am go do shopping. |(bbc__38734, Akin was quite surprised when his friend brought him lots of present the following day and then took him out for shopping.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour '''domot'''. |(bbc__59229, The landlord said that he got a complaint from a tenant that the stench from rotten meat was coming from the neighbours apartment.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia '''domot'''. |(bbc__75334, | + | # Where person dey stay. |
− | + | #:* {{ux|dv|And the country just clear Ebola comot for dia '''domot'''. |(bbc__63882, And the country just finished combating the Ebola virus.)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City '''domot'''. |(bbc__80689, Paul Pogba started trending on social media after Manchester United beat Manchester City 3-2 on home soil.)}} |
− | + | # Place where concern person. | |
− | + | #:* {{ux|dv|E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di '''domot''' of di party. |(ja102__3460, S/He said that the governor was aware of his suspension and that was why the matter has not been brought before the party.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour '''domot'''. |(bbc__59229, | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[entrance]], [[frontage]], [[area]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: door, frontage | + | * English: ''door, frontage, vicinity'', ''sphere of jurisdiction'', ''something imminent'' |
Latest revision as of 10:45, 5 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English door and mouth
Pronunciation
- dɔ̀mɔ̂t
Noun
- Outside or front of person door or compound
- Di broom dey our domot. — (The broom is at the entrance of the house.)
- According to di Hawking family, na for domot di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. — (bbc__11761, The statement by the Hawking's family was that their father the renowned scientist died while napping outside at the balcony in the early hours of Wednesday.)
- Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia domot. — (bbc__75334, No representative of the Rivers state government showed up to address the protesting workers who came to their vicinity. )
- Inside person house.
- Akin shock wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping. — (bbc__38734, Akin was quite surprised when his friend brought him lots of present the following day and then took him out for shopping.)
- Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour domot. — (bbc__59229, The landlord said that he got a complaint from a tenant that the stench from rotten meat was coming from the neighbours apartment.)
- Where person dey stay.
- And the country just clear Ebola comot for dia domot. — (bbc__63882, And the country just finished combating the Ebola virus.)
- Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City domot. — (bbc__80689, Paul Pogba started trending on social media after Manchester United beat Manchester City 3-2 on home soil.)
- Place where concern person.
- E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di domot of di party. — (ja102__3460, S/He said that the governor was aware of his suspension and that was why the matter has not been brought before the party.)
Synonyms
Translations
- English: door, frontage, vicinity, sphere of jurisdiction, something imminent