Difference between revisions of "domot"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Outside or front of door. | + | #Outside or front of person door. |
− | + | #:* {{ux|dv|Di broom dey our '''domot'''. |(Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Di broom dey our '''domot'''. |(Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)}} | + | #: {{ux|dv|Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour '''domot'''. |(bbc__59229, __no translation__)}} |
− | #: {{ux|dv|E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia '''domot''' and dem dey follow di mata. |(bbc__45768, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv|According to di Hawking family, na for '''domot''' di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. |(bbc__11761, __no translation__)}} |
− | #: {{ux|dv|And the country just clear Ebola comot for dia '''domot'''. |(bbc__63882, __no translation__)}} | + | #sphere of jurisdiction |
+ | #:* {{ux|dv|E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia '''domot''' and dem dey follow di mata. |(bbc__45768, __no translation__)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|And the country just clear Ebola comot for dia '''domot'''. |(bbc__63882, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia '''domot'''. |(bbc__56017, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia '''domot'''. |(bbc__56017, __no translation__)}} | ||
+ | vicinity | ||
#: {{ux|dv|Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia '''domot'''. |(bbc__75334, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia '''domot'''. |(bbc__75334, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia '''domot''' on Wednesday. |(bbc__32721, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia '''domot''' on Wednesday. |(bbc__32721, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|Beer wey get 'igbo' inside go soon land your '''domot''' |(bbc__24712, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Beer wey get 'igbo' inside go soon land your '''domot''' |(bbc__24712, __no translation__)}} | ||
− | #: {{ux|dv|We don dey the '''domot''' of God Kingdom. |(jw__2087, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv|Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City '''domot'''. |(bbc__80689, __no translation__)}} |
− | #: {{ux|dv|Dem go continue to dey block di '''domot''' of di national assembly every day, until de call-am back. |(ja102__1017, __no translation__)}} | + | #Someting wey no far from person. |
− | #: {{ux|dv|E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di '''domot''' of di party. |(ja102__3460, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv|We don dey the '''domot''' of God Kingdom. |(jw__2087, __no translation__)}} |
− | #: | + | #:* {{ux|dv|Dem go continue to dey block di '''domot''' of di national assembly every day, until de call-am back. |(ja102__1017, __no translation__)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di '''domot''' of di party. |(ja102__3460, __no translation__)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Akin shock wen im friend carry plenty beta come in '''domot''' di next day, come even carry am go do shopping. |(bbc__38734, __no translation__)}} | |
− | + | ||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 35: | Line 36: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: door, frontage, place, vicinity | + | * English: ''door, frontage, place, vicinity'' |
Revision as of 07:19, 25 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English door and mouth
Pronunciation
- dɔ̀mɔ̂t
Noun
- Outside or front of person door.
- Di broom dey our domot. — (Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)
- Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour domot. — (bbc__59229, __no translation__)
- According to di Hawking family, na for domot di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. — (bbc__11761, __no translation__)
- sphere of jurisdiction
- E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia domot and dem dey follow di mata. — (bbc__45768, __no translation__)
- And the country just clear Ebola comot for dia domot. — (bbc__63882, __no translation__)
- Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia domot. — (bbc__56017, __no translation__)
vicinity
- Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia domot. — (bbc__75334, __no translation__)
- Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia domot on Wednesday. — (bbc__32721, __no translation__)
- Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot — (bbc__24712, __no translation__)
- Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City domot. — (bbc__80689, __no translation__)
- Someting wey no far from person.
- We don dey the domot of God Kingdom. — (jw__2087, __no translation__)
- Dem go continue to dey block di domot of di national assembly every day, until de call-am back. — (ja102__1017, __no translation__)
- E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di domot of di party. — (ja102__3460, __no translation__)
- Akin shock wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping. — (bbc__38734, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: door, frontage, place, vicinity