Difference between revisions of "done"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English | + | From: English ''done'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 15:59, 7 September 2021
Naija
Etymology
From: English done
Pronunciation
- dɔ̂n
Auxiliary
- Make someting happen before.
- Nwoye mama done dey cook” — (katakata__1122, Nwoye mother has cooked.)
- Di band done dey scatter the head of the people. — (katakata__94, The band have gotten the people excited.)
- Day done dey dark small small before their match start. — (katakata__93, The day has gotten a bit dark before their match started.)
- Make someting dey ready.
- Our papa dem say na eye dem dey take know say corn done ripe. — (katakata__1004, Our forefathers said that one only knows if a corn is ripe from looking at it.)
Translations
- English: auxiliary verb BE
Verb
Intransitive
- Make someting cook well.
- Put small kanwan, cover am make e dey done. — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it so that it will be boiling.)
- Moh say patapata gbegiri na one hour e dey take done. — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__93, Let's say, highest, gbegiri takes up to an hour to be properly cooked.)
- Di food never done. — (Egbokhare _2020, The food is not yet cooked.)
Translations
- English: to be properly cooked