done

Naija

Etymology

From: English done

Pronunciation

  • dɔ̂n

Play Play

Verb

  • Put small kanwan, cover am make e dey done.  — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it for it to cook well.)
  • Moh say patapata gbegiri na one hour e dey take done.  — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__93, Let's say, at the most, it takes an hour to finish preparing gbegiri soup.)
  • Di food never done.  — (Egbokhare _2020, The food is not yet ready.)
  • When boys hammer de go sey e e don done.  — (Swindlers brag once they hit jackpot.)

Translations

  • English: done, when something is accomplished

Auxillary

Go look don