Difference between revisions of "done"

Line 33: Line 33:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
====Intransitive====
 
Make someting cook well.
 
Make someting cook well.
 
:* {{ux|dv| Put small kanwan, cover am make e dey '''done'''. |(KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it so that it will be boiling.)}}
 
:* {{ux|dv| Put small kanwan, cover am make e dey '''done'''. |(KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it so that it will be boiling.)}}

Revision as of 16:00, 8 March 2021

Naija

Etymology

From English: done.

Pronunciation

  • dɔ̂n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 545
  • Frequency in raw corpus: 216
  • Frequency rank in raw corpus: 1245


Auxiliary

  1. Make someting happen before.
    • Nwoye mama done dey cook”  — (katakata__1122, Nwoye mother has cooked.)
    • Di band done dey scatter the head of the people.  — (katakata__94, The band have gotten the people excited.)
    • Day done dey dark small small before their match start.  — (katakata__93, The day has gotten a bit dark before their match started.)
  2. Make someting dey ready.
    • Our papa dem say na eye dem dey take know say corn done ripe.  — (katakata__1004, Our forefathers said that one only knows if a corn is ripe from looking at it.)

Translations

  • English: auxiliary verb




Verb

Intransitive

Make someting cook well.

  • Put small kanwan, cover am make e dey done.  — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__74, Put a little potash and cover it so that it will be boiling.)
  • Moh say patapata gbegiri na one hour e dey take done.  — (KAD_11_Edikaikong-Gbegiri_M__93, Let's say, highest, gbegiri takes up to an hour to be properly cooked.)
  • Di food never done.  — (Egbokhare _2020, The food is not yet cooked.)

Translations

  • English: to be properly cooked