dose

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English those

Pronunciation

  • dôz

Play Play

Determiner

  • Wetin de dey use dey talk about someting wey pass one or people wey be sey de no near di person wey dey talk.
  • E good to know dose kain people wey no like better ting.  — (It's important one stays away from .)
  • Because people dey use leg dose days dey travel go di place.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__43, Because people went there on foot in those days.)
  • Dose people wey dey stay dere no get money.  — (The residents there are poor.)

Pronoun

  • Wetin de dey use dey talk about people wey plenty.
  • Dose who dey do morning, de go come in di morning.  — (IBA_15_Electrician_MG__54, The ones on morning shift will come in the morning.)
  • For Ghana, almost half of dose wey die for road na commuters.  — (bbc_50182, In Ghana, over half of recorded road deaths are commuters.)

Translations

  • English: those