Difference between revisions of "dose"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
* dôz | * dôz | ||
<sm2>Pcm-ng-dose.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dose.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-dose.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-dose.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Determiner=== |
− | :* {{ux|dv|E good to know '''dose''' kain people wey no like better ting. |( | + | * Wetin de dey use dey talk about someting wey pass one or people wey be sey de no near di person wey dey talk. |
+ | :* {{ux|dv|E good to know '''dose''' kain people wey no like better ting. |(It's important one stays away from .)}} | ||
:* {{ux|dv|Because people dey use leg '''dose''' days dey travel go di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__43, Because people went there on foot in those days.)}} | :* {{ux|dv|Because people dey use leg '''dose''' days dey travel go di place. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__43, Because people went there on foot in those days.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|'''Dose''' people wey dey stay dere no get money. |( | + | :* {{ux|dv|'''Dose''' people wey dey stay dere no get money. |(The residents there are poor.)}} |
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
* Wetin de dey use dey talk about people wey plenty. | * Wetin de dey use dey talk about people wey plenty. | ||
:* {{ux|dv|'''Dose''' who dey do morning, de go come in di morning. |(IBA_15_Electrician_MG__54, The ones on morning shift will come in the morning.)}} | :* {{ux|dv|'''Dose''' who dey do morning, de go come in di morning. |(IBA_15_Electrician_MG__54, The ones on morning shift will come in the morning.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|For Ghana, almost half of '''dose''' wey die for road na commuters | + | :* {{ux|dv|For Ghana, almost half of '''dose''' wey die for road na commuters.|(bbc_50182, In Ghana, over half of recorded road deaths are commuters.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''those'' |
Latest revision as of 10:47, 5 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English those
Pronunciation
- dôz
Determiner
- Wetin de dey use dey talk about someting wey pass one or people wey be sey de no near di person wey dey talk.
- E good to know dose kain people wey no like better ting. — (It's important one stays away from .)
- Because people dey use leg dose days dey travel go di place. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__43, Because people went there on foot in those days.)
- Dose people wey dey stay dere no get money. — (The residents there are poor.)
Pronoun
- Wetin de dey use dey talk about people wey plenty.
- Dose who dey do morning, de go come in di morning. — (IBA_15_Electrician_MG__54, The ones on morning shift will come in the morning.)
- For Ghana, almost half of dose wey die for road na commuters. — (bbc_50182, In Ghana, over half of recorded road deaths are commuters.)
Translations
- English: those