dose
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English those
Pronunciation
- dôz
Pronoun
- Wetin de dey use dey talk about someting wey pass one or people wey be sey de no near di person wey dey talk.
- E good to know dose kain people wey no like better ting. — (NSC_Legbeti_2021. Its important one stays away from .)
- Because people dey use leg dose days dey travel go di place. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__43, Because people went there on foot in those days.)
- Dose people wey dey stay dere no get money. — (Egbokhare_2020. The residents there are poor.)
Pronoun
- Wetin de dey use dey talk about people wey plenty.
- Dose who dey do morning, de go come in di morning. — (IBA_15_Electrician_MG__54, The ones on morning shift will come in the morning.)
- For Ghana, almost half of dose wey die for road na commuters; — (bbc_50182. In Ghana, over half of recorded road deaths are commuters.)
Translations
- English: those