dose

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English those

Pronunciation

  • dôz

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 111
  • Frequency rank in NSC treebank: 128
  • Frequency in raw corpus: 630
  • Frequency rank in raw corpus: 537

Article

  1. For dose long...  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__127, For those long...)
    all dose uh bus.  — (deuber__4850, __no translation__)
  2. obj (frequency:2)
    if I say make you really all dose thing dose ten commandment wey dey Bible now.  — (deuber__4425, __no translation__)
    Dis one say good morming, if di NAS pass a bill to jail he who jumps, like what happens to dose dat eh padded national budget, bribed judges to win elections, and exchanged blows on di floor of National Assembly.  — (WAZK_01_Mose-And-Ubike_DG__22, This one says, good morning, if the NAS pass a bill to jail he who jumps, what then happens to those who padded national budget, bribed judges to win elections and exchanged blows on the floor of National Assembly ?.)
  3. advmod (frequency:2)
    Dey do all dose, all dose kind work now you know now.  — (LAG_03_Lagos-Life_M__17, Was doing all those... all those kind of work now, you know now.)
    All dose, all dose things wey e dey do for night, wetin you think?  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__33, all those... All those things he does at night, what do you think ?)
  4. obl:mod (frequency:2)
    Because de know dem, de know artist dose days.  — (NST_cleaned__19057, __no translation__)
    Because people dey use leg dose days dey travel go di place.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__43, Because people went there on foot in those days.)

Synonyms

  • dese 0.88 391, these 0.67 139, those 0.64 807, the 0.51 26920, oder 0.49 532, some 0.48 8816, small-small 0.47 146, subjects 0.44 24, tings 0.44 536

Antonyms

  • dese 0.88 391, these 0.67 139, those 0.64 807, the 0.51 26920, oder 0.49 532, some 0.48 8816, small-small 0.47 146, subjects 0.44 24, tings 0.44 536

Translations

  • English:

Determiner

dose: those -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Dose people wey dey stay dere no get money.  — (Those staying there are poor.)

Derived forms

Synonyms

  • dese 0.88 391, these 0.67 139, those 0.64 807, the 0.51 26920, oder 0.49 532, some 0.48 8816, small-small 0.47 146, subjects 0.44 24, tings 0.44 536

Antonyms

  • dese 0.88 391, these 0.67 139, those 0.64 807, the 0.51 26920, oder 0.49 532, some 0.48 8816, small-small 0.47 146, subjects 0.44 24, tings 0.44 536

Translations

  • English: those


Pronoun

dose: no definition -- Definition in Naija?


  1. acl:relcl (frequency:44)
    But dose who dey afternoon go come back by two.  — (IBA_15_Electrician_MG__57, But the ones on the afternoon shift will come back by two.)
    Dose who dey do morning, de go come in di morning.  — (IBA_15_Electrician_MG__54, The ones on morning shift, they'll come in the morning.)
  2. - (frequency:21)
    So because de dey see dose eh...  — (NST_cleaned__39299, __no translation__)
    Dose na di three pillars of Lent.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__5, Those are the three pillars of Lent.)
  3. dep (frequency:12)
    dose who dey do nights, afternoon, morning.  — (NST_cleaned__38826, __no translation__)
    Dose who graduate with masters and de rest.  — (KAD_20_School-And-Working-Experience_M__19, Those who graduated with masters and the rest.)
  4. advcl:relcl-case (frequency:10)
    For Ghana, almost half of dose wey die for road na commuters;  — (bbc__50182, __no translation__)
    Paris mayor Anne Hidalgo dey among dose wey hail 22-year-old Gassama and she say she don call am to say thank you.  — (bbc__80473, __no translation__)
  5. acl:relcl-advmod (frequency:8)
    Derefore, make all dose wey di thing concern wake up do something quick quick.  — (deuber__756, __no translation__)
    Make all dose wey lose money as FIFA take cancel dis World Cup make dem no just fight.  — (deuber__5989, __no translation__)
  6. advmod (frequency:6)
    All dose...  — (NST_cleaned__42964, __no translation__)
    But I no mind oder girls o all dose oder girls.  — (BEN_28_Radio-Drama-Flirting_DG__66, But I do not mind other girls o, all those other girls.)
  7. acl:relcl-cc (frequency:5)
    and dose wey dey Court wey dey for Magisterate.  — (hildrights__1412, __no translation__)
    Di president let us know dis one for Abuja during by di time wey e dey open one international conference on top correct partnership between di executive and dose wey dey make law for kamkpe democracy.  — (deuber__69, __no translation__)
  8. case (frequency:4)
    Wen dat medicine no dey work for your body again or you gatz use over dose before e go work.  — (bbc__98658, __no translation__)
    I hope sey kwa e go still better for us kwa, better for future, better for dose wey wan still come kwa.  — (NST_cleaned__9324, __no translation__)
  9. acl (frequency:3)
    repair transformer, e dey, dose who dey connect transformer, e dey.  — (NST_cleaned__38803, __no translation__)
    Dose who dey re-... repair transformer, e dey, dose who dey connect transformer, e dey.  — (IBA_15_Electrician_MG__35, We have ones who are re-... repairing transformers, we ones who connect transformers.)
  10. nmod (frequency:3)
    Eh I believe sey with dis small matter wey I carry talk, dose of us wey dey listen, wey get ear go hear,  — (JOS_25_Boko-Haram_M__30, Eh, I believe that with this small matter which I have talked about, those of us that listen, that have ear will hear.)
    You don hear sey dose of us doing IT in NAFDAC, that NAFDAC have gone for strike, and they have suspended our IT.  — (KAD_01_Students-Life_DG__116, you have heard that those of us doing IT in NAFDAC, that NAFDAC have gone on strike. And they have suspended our IT.)
  11. advmod-discourse (frequency:3)
    All dose things, all dose ehn, all dese wey e dey do for, for night nko?  — (NST_cleaned__1060, __no translation__)
    After tomorrow, de will say na ehn all dose, witch na im dey kill im children.  — (NST_cleaned__19732, __no translation__)
  12. cc-dep (frequency:2)
    Wheder de sleep for dere o, or de dose off o, deir monthly allowance, e sure wey, wey cross like thirty sometin million o as we dey hear o.  — (LAG_13_Our-Life_M__21, Whether they are sleeping there or dozing off, their monthly allowance is sure that... that is like over thirty something million as we are hearing.)
    E talk say na 8,444 applications dem get and dose wey qualify go do aptitude test before dem go enter health screening and medical examination for people wey pass dat one.  — (bbc__45702, __no translation__)
  13. case-nmod (frequency:2)
    Clearing the air for dose of you wey dey out dere, wey no really no know wetin dey happen dere, the state is a very… ,  — (JOS_17_Jos-And-Plateau-State_M__48, Clearing the air for those of you out there who really don't know what is happening there. This state is a very...)
    Because dat time wey I finish JS three, our, our dean of studies for dat secondary school just tell us sey for dose of you dat are in JSS three, who wish to continue in, who wan, who wish to further deir eh secondary school in dis school, when you go home, look your…  — (NST_cleaned__1830, __no translation__)
  14. advmod-dep (frequency:2)
    Call all dose we get arm to put de arms for shiddon tok.  — (bbc__226, __no translation__)
    But because di plan no work well well, because of some small small problem, and when government see say all dose wey dey sell food for our market dem just dey put money on top di food wey dem dey sell anyhow, na im government dey plan to begin buy some food dem from obodo oyibo, wey dem go add small change put on top to helep our country people make dem dey see food buy well well for small price.  — (deuber__5263, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • dese 0.88 391, these 0.67 139, those 0.64 807, the 0.51 26920, oder 0.49 532, some 0.48 8816, small-small 0.47 146, subjects 0.44 24, tings 0.44 536

Antonyms

  • dese 0.88 391, these 0.67 139, those 0.64 807, the 0.51 26920, oder 0.49 532, some 0.48 8816, small-small 0.47 146, subjects 0.44 24, tings 0.44 536

Translations

  • English: no definition