double double

Naija

Etymology

From: English double

Pronunciation

  • dɔ́bùdɔ́bù

Play Play

Adjective

  • Two tings wey be sey dem be di same ting.
  • Dat jeans na double double de dey sell am.  — (bbc__99846, That jeans is sold in twos.)
  • You sef, everyting wey you dey buy double double.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, You, you always buy things in twos)

Translation

  • English: twice twos