Difference between revisions of "down"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* up 0.60 2607, shoulder 0.59 166, back 0.51 3301, wake 0.48 276, calm 0.47 120, shut 0.47 148, bend 0.47 51, fire 0.47 1249, out 0.45 3110
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English down
+
From: English ''down''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-down.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-down.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-down.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-down.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 91
 
* Frequency rank in NSC treebank: 148
 
* Frequency in raw corpus: 1837
 
* Frequency rank in raw corpus: 209
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
 +
# Make someting from somewhere up fall
 +
:* {{ux|dv|Di baby climb table come from dere fall '''down'''  |(NSC_Legbeti_2021. The baby fell from the table he had climbed.)}}
 +
:* {{ux|dv|Na di day wey Oga  fall '''down''' for step i know sy na strong man e be because he no reach ground finish. |(NSC_Legbeti_2021. The day the boss fell down the taircase was when i knew he was a strong man because he didnt land flat on the floor.)}}
 +
# Na ending part of someting.
 +
:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you talk about. |(NSC_Legbeti_2021. I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}}
 +
:* {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''. But na you talk say dat land no be our own. My son! |(deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)}}
 +
:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}}
  
 
+
===Adverb===
 
+
# Make person mind reach ground.
# - (frequency:1775)
+
:* {{ux|dv|My mind no gree come '''down''' until my I hear di baby cry and my wife smile.! |(NSC_Legbeti_2021. I didn't relax until the beaby cried and my wife smiled.)}}
#: {{ux|dv|'''down''' |(bbc__102309, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|I beg dey calm '''down''' [[small small]], life no hard o! |(NSC_Legbeti_2021. Kindly learn to take things easy, life is not that difficult.)}}
#: {{ux|dv|Calm '''down'''! |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__98, Calm down.)}}
+
# Make person dey do bad ting, no stop.
# cc (frequency:133)
+
:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
#: {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
+
:* {{ux|dv|E go dey waka up, and '''down'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}}
#: {{ux|dv|E go dey waka up, and '''down'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}}
+
# Make person wey dey up reduce himself for people eye.
# dep (frequency:11)
+
:* {{ux|dv|Upon as my landlord get money reach, im no dey mind, e dey join us clear gutter. |(NSC_Legbeti_2021. Despote the wealth of my landlord, he joins the tenant to clear up the gutter.)}}
#: {{ux|dv|Now na like as e dey for '''down''' dem go play am. |(brila__503, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na actually good news and we go show why for for '''down'''. |(bbc__41019, __no translation__)}}
 
# advmod:emph (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Put your head '''down'''. |(JOS_29_He-Loves-French_DG__186, Put your head down.)}}
 
#: {{ux|dv|Ehen not push go '''down''' o. |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__146, Ehen, it is not really pushing down.)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Some people go say dis brake, ah dis brake dey too go '''down'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__135, Some people will say this brake, ah, this brake seems too loose.)}}
 
#: {{ux|dv|So only '''down''' dat you will apply relaxer so dat all di eh '''down''' dat don due, all di place go relax too. |(NST_cleaned__10754, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Gold rain '''down''' for Russia airport |(bbc__54384, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now e get note wey say '''down''' for maintenance. |(bbc__44107, __no translation__)}}
 
# cc-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No be until you dey run dey follow girl up, and '''down''' for road. |(NST_cleaned__21609, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Other prophet like Elijah ‘waka up and '''down''' for desert and mountain and cave and different different den for this earth.’ But all of dem fit endure because ‘dem believe sey dem don see wetin dem dey wait for.’​—⁠ Heb. |(jw__29366, __no translation__)}}
 
# compound:prt (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|One shit dey '''down''' '''down'''. |(deuber__5757, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''.But na you talk say dat land no be our own.My son! |(deuber__5673, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
* [[down part]], [[down below]]
* [[down part|down part]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Sick person go well even if e touch only the down part of im cloth. |(jw__19936, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When dem touch the down part of Jesus outer garment, all their sickness go just vanish. |(jw__9280, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* up 0.60 2607, shoulder 0.59 166, back 0.51 3301, wake 0.48 276, calm 0.47 120, shut 0.47 148, bend 0.47 51, fire 0.47 1249, out 0.45 3110
+
* up, [[ontop]]
 
 
====Antonyms====
 
* up 0.60 2607, shoulder 0.59 166, back 0.51 3301, wake 0.48 276, calm 0.47 120, shut 0.47 148, bend 0.47 51, fire 0.47 1249, out 0.45 3110
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
===Verb===
 
# Make person chop or drink someting.
 
#  Make dem kill person.
 

Revision as of 19:41, 26 August 2021

Naija

Etymology

From: English down

Pronunciation

  • dáʊ̀n

Play


Preposition

  1. Make someting from somewhere up fall
  • Di baby climb table come from dere fall down  — (NSC_Legbeti_2021. The baby fell from the table he had climbed.)
  • Na di day wey Oga fall down for step i know sy na strong man e be because he no reach ground finish.  — (NSC_Legbeti_2021. The day the boss fell down the taircase was when i knew he was a strong man because he didnt land flat on the floor.)
  1. Na ending part of someting.
  • I follow di road go down well well before I see di junction you talk about.  — (NSC_Legbeti_2021. I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
  • Go down, down down. But na you talk say dat land no be our own. My son!  — (deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)
  • When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish.  — (jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)

Adverb

  1. Make person mind reach ground.
  • My mind no gree come down until my I hear di baby cry and my wife smile.!  — (NSC_Legbeti_2021. I didn't relax until the beaby cried and my wife smiled.)
  • I beg dey calm down small small, life no hard o!  — (NSC_Legbeti_2021. Kindly learn to take things easy, life is not that difficult.)
  1. Make person dey do bad ting, no stop.
  • Men dey cheat up and down.  — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
  • E go dey waka up, and down.  — (ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)
  1. Make person wey dey up reduce himself for people eye.
  • Upon as my landlord get money reach, im no dey mind, e dey join us clear gutter.  — (NSC_Legbeti_2021. Despote the wealth of my landlord, he joins the tenant to clear up the gutter.)

Derived forms

Synonyms