Difference between revisions of "down"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
− | # Make someting from | + | # Make someting from up fall. |
− | :* {{ux|dv|Di baby climb table come from dere fall '''down''' |(NSC_Legbeti_2021. The baby fell from the table he had climbed.)}} | + | #:* {{ux|dv|Di baby climb table come from dere fall '''down''' |(NSC_Legbeti_2021. The baby fell from the table he had climbed.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na di day wey Oga fall '''down''' for step | + | #:* {{ux|dv|Na di day wey Oga fall '''down''' for step I know say na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |(NSC_Legbeti_2021. The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)}} |
# Na ending part of someting. | # Na ending part of someting. | ||
− | :* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you talk about. |(NSC_Legbeti_2021. I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}} | + | #:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you talk about. |(NSC_Legbeti_2021. I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}} |
− | :* {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''. But na you talk say dat land no be our own. My son! |(deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)}} | + | #:* {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''. But na you talk say dat land no be our own. My son! |(deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)}} |
− | :* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}} | + | #:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}} |
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
# Make person mind reach ground. | # Make person mind reach ground. | ||
− | :* {{ux|dv|My mind no gree come '''down''' until my I hear di baby cry and my wife smile.! |(NSC_Legbeti_2021. I didn't relax until the beaby cried and my wife smiled.)}} | + | #:* {{ux|dv|My mind no gree come '''down''' until my I hear di baby cry and my wife smile.! |(NSC_Legbeti_2021. I didn't relax until the beaby cried and my wife smiled.)}} |
− | :* {{ux|dv|I beg dey calm '''down''' [[small small]], life no hard o! |(NSC_Legbeti_2021. Kindly learn to take things easy, life is not that difficult.)}} | + | #:* {{ux|dv|I beg dey calm '''down''' [[small small]], life no hard o! |(NSC_Legbeti_2021. Kindly learn to take things easy, life is not that difficult.)}} |
# Make person dey do bad ting, no stop. | # Make person dey do bad ting, no stop. | ||
− | :* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}} | + | #:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}} |
− | :* {{ux|dv|E go dey waka up, and '''down'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}} | + | #:* {{ux|dv|E go dey waka up, and '''down'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}} |
# Make person wey dey up reduce himself for people eye. | # Make person wey dey up reduce himself for people eye. | ||
− | :* {{ux|dv|Upon as my landlord get money reach, im no dey mind, e dey join us clear gutter. |(NSC_Legbeti_2021. Despote the wealth of my landlord, he joins the tenant to clear up the gutter.)}} | + | #:* {{ux|dv|Upon as my landlord get money reach, im no dey mind, e dey join us clear gutter. |(NSC_Legbeti_2021. Despote the wealth of my landlord, he joins the tenant to clear up the gutter.)}} |
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
Line 32: | Line 32: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
+ | * [[below]], [[under]] | ||
+ | |||
+ | ====Antonyms==== | ||
* up, [[ontop]] | * up, [[ontop]] | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English '''down''' |
Revision as of 19:48, 26 August 2021
Naija
Etymology
From: English down
Pronunciation
- dáʊ̀n
Preposition
- Make someting from up fall.
- Di baby climb table come from dere fall down — (NSC_Legbeti_2021. The baby fell from the table he had climbed.)
- Na di day wey Oga fall down for step I know say na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. — (NSC_Legbeti_2021. The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)
- Na ending part of someting.
- I follow di road go down well well before I see di junction you talk about. — (NSC_Legbeti_2021. I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
- Go down, down down. But na you talk say dat land no be our own. My son! — (deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)
- When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. — (jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)
Adverb
- Make person mind reach ground.
- My mind no gree come down until my I hear di baby cry and my wife smile.! — (NSC_Legbeti_2021. I didn't relax until the beaby cried and my wife smiled.)
- I beg dey calm down small small, life no hard o! — (NSC_Legbeti_2021. Kindly learn to take things easy, life is not that difficult.)
- Make person dey do bad ting, no stop.
- Men dey cheat up and down. — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
- E go dey waka up, and down. — (ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)
- Make person wey dey up reduce himself for people eye.
- Upon as my landlord get money reach, im no dey mind, e dey join us clear gutter. — (NSC_Legbeti_2021. Despote the wealth of my landlord, he joins the tenant to clear up the gutter.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
- up, ontop
Translation
- English down