Difference between revisions of "down"
Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}} | #:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}} | ||
# Place wey far from where someting from start. | # Place wey far from where someting from start. | ||
− | #:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you | + | #:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction wey you tell me. |(NSC_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}} |
#:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}} | #:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}} | ||
Revision as of 06:23, 31 March 2023
Naija
Etymology
From: English down
Pronunciation
- dáʊ̀n
Preposition
- Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
- Na di day wey Oga fall down for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. — (NSC_2021, The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)
- Men dey cheat up and down. — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
- Place wey far from where someting from start.
- I follow di road go down well well before I see di junction wey you tell me. — (NSC_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
- When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. — (jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)
Synonym
Translation
- English: down
Adverb
- As person do someting leave am.
- Who open dis tap down. — (NSC_2021, Who left this tap open?)
- E no good to open door down sleep even for afternoon. — (NSC_2021, It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)
- Abeg warm soup down I don near house. — (NSC_2021, Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.)
Related forms
Translation
- English down