ground

Naija

Etymology

From: English ground

Pronunciation

  • grând

Play


Noun

  1. Part of dis world wey dem dey waka ontop.
    • E come fall for ground.  — (jw__5558. It fell on the surface of the earth.)
    • As di boy just dey ground dey shake because of de epilepsy, di oder children begin fear, nobody gree near am.  — (As the boy fell down and began shaking badly from epilepsy, the other kids got scared and didn't dare go near him.)
  2. Make e be sey person dey available for anyting wey wan happen.
    • Na we dey ground.  — (LAG_38_Elections_DG__75, We are the people available for eventualities.)
    • I dey o, I dey full ground.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__10, I am fine, I am very fine.)
    • Soldiers and police dey ground to control di protests  — (bbc__90798, The Soldiers and Police are ready to prevent riot from breaking out.)
  3. Matter wey dey available.
    • Plenti tori dey ground for how di soldier take die.  — (bbc__82045, There are different accounts on the death of the soldier. )
    • Confusion bin dey ground as to weda pipo die.  — (bbc__26119, It was unclear whether there were casualties or not.)
    • If na for di matter wey dey ground na im you wan put mouth, put mouth.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__84, If it's the matter on ground that you wish to have input, go ahead.)

Related forms

groundnut

Antonyms

Translations

  • English: ground