Difference between revisions of "down"
(→Adverb) |
|||
Line 25: | Line 25: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
* As person do someting leave am. | * As person do someting leave am. | ||
− | :* {{ux|dv| Who open dis tap '''down'''. |( | + | :* {{ux|dv| Who open dis tap '''down'''. |(Who left this tap open?)}} |
− | :* {{ux|dv| E no good to open door '''down''' sleep even for afternoon. |( | + | :* {{ux|dv| E no good to open door '''down''' sleep even for afternoon. |(It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)}} |
− | :* {{ux|dv| Abeg warm soup '''down''' I don near house. |( | + | :* {{ux|dv| Abeg warm soup '''down''' I don near house. |(Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 10:51, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English down
Pronunciation
- dáʊ̀n
Preposition
- Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
- Na di day wey Oga fall down for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. — (The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)
- Men dey cheat up and down. — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
- Place wey far from where someting from start.
- I follow di road go down well well before I see di junction wey you tell me. — (I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
- When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. — (jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)
Synonym
Translation
- English: down
Adverb
- As person do someting leave am.
- Who open dis tap down. — (Who left this tap open?)
- E no good to open door down sleep even for afternoon. — (It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)
- Abeg warm soup down I don near house. — (Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.)
Related forms
Translation
- English down