Difference between revisions of "down"
(2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * dáùn |
<sm2>Pcm-ng-down.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-down.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-down.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-down.m.ogg</sm2> | ||
Line 11: | Line 11: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
# Place wey no be up or middle of someting or somewhere. | # Place wey no be up or middle of someting or somewhere. | ||
− | #:* {{ux|dv|Na di day wey Oga fall '''down''' for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |( | + | #:* {{ux|dv|Na di day wey Oga fall '''down''' for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |(The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)}} |
#:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}} | #:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}} | ||
# Place wey far from where someting from start. | # Place wey far from where someting from start. | ||
− | #:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction wey you tell me. |( | + | #:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction wey you tell me. |(I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}} |
#:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}} | #:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}} | ||
Line 25: | Line 25: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
* As person do someting leave am. | * As person do someting leave am. | ||
− | :* {{ux|dv| Who open dis tap '''down'''. |( | + | :* {{ux|dv| Who open dis tap '''down'''. |(Who left this tap open?)}} |
− | :* {{ux|dv| E no good to open door '''down''' sleep even for afternoon. |( | + | :* {{ux|dv| E no good to open door '''down''' sleep even for afternoon. |(It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)}} |
− | :* {{ux|dv| Abeg warm soup '''down''' I don near house. |( | + | :* {{ux|dv| Abeg warm soup '''down''' I don near house. |(Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 22:47, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English down
Pronunciation
- dáùn
Preposition
- Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
- Na di day wey Oga fall down for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. — (The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)
- Men dey cheat up and down. — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
- Place wey far from where someting from start.
- I follow di road go down well well before I see di junction wey you tell me. — (I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
- When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. — (jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)
Synonym
Translation
- English: down
Adverb
- As person do someting leave am.
- Who open dis tap down. — (Who left this tap open?)
- E no good to open door down sleep even for afternoon. — (It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)
- Abeg warm soup down I don near house. — (Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.)
Related forms
Translation
- English down