Difference between revisions of "down"

 
(7 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* dáʊ̀n
+
* dáùn
 
<sm2>Pcm-ng-down.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-down.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-down.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-down.m.ogg</sm2>
Line 11: Line 11:
 
===Preposition===
 
===Preposition===
 
# Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
 
# Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
#:* {{ux|dv|Na di day wey Oga  fall '''down''' for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |(NSC_2021, The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na di day wey Oga  fall '''down''' for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |(The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)}}
 
#:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
 
#:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
 
# Place wey far from where someting from start.
 
# Place wey far from where someting from start.
#:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you talk about. |(NSC_Legbeti_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}}
+
#:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction wey you tell me. |(I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}}
#:* {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''. But na you talk say dat land no be our own. My son! |(deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)}}
+
#:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}}
#:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}}
 
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
Line 26: Line 25:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
* As person do someting leave am.
 
* As person do someting leave am.
:* {{ux|dv| Who open dis tap '''down'''. |(NSC_2021, Who left this tap open?)}}
+
:* {{ux|dv| Who open dis tap '''down'''. |(Who left this tap open?)}}
:* {{ux|dv| E no good to open door '''down''' sleep even for afternoon. |(NSC_2021, It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)}}
+
:* {{ux|dv| E no good to open door '''down''' sleep even for afternoon. |(It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)}}
:* {{ux|dv| Abeg warm soup '''down''' I don near house. |(NSC_2021, Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.
+
:* {{ux|dv| Abeg warm soup '''down''' I don near house. |(Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 22:47, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English down

Pronunciation

  • dáùn

Play


Preposition

  1. Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
    • Na di day wey Oga fall down for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish.  — (The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)
    • Men dey cheat up and down.  — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
  2. Place wey far from where someting from start.
    • I follow di road go down well well before I see di junction wey you tell me.  — (I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
    • When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish.  — (jw__9280, When the sick touched the helm of his garment, they received healing.)

Synonym

Translation

  • English: down

Adverb

  • As person do someting leave am.
  • Who open dis tap down.  — (Who left this tap open?)
  • E no good to open door down sleep even for afternoon.  — (It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)
  • Abeg warm soup down I don near house.  — (Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.)

Related forms

Translation

  • English down