Difference between revisions of "down"

Line 10: Line 10:
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
# Make someting from up fall.  
+
# Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
#:* {{ux|dv|Di baby climb table come from dere fall '''down'''  |(NSC_Legbeti_2021. The baby fell from the table he had climbed.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na di day wey Oga  fall '''down''' for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |(NSC_Legbeti_2021, The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)}}
#:* {{ux|dv|Na di day wey Oga  fall '''down''' for step I know say na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |(NSC_Legbeti_2021. The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)}}
 
 
# Na ending part of someting.
 
# Na ending part of someting.
#:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you talk about. |(NSC_Legbeti_2021. I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}}
+
#:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you talk about. |(NSC_Legbeti_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}}
 
#:* {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''. But na you talk say dat land no be our own. My son! |(deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)}}
 
#:* {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''. But na you talk say dat land no be our own. My son! |(deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)}}
 
#:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}}
 
#:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}}

Revision as of 15:09, 7 September 2021

Naija

Etymology

From: English down

Pronunciation

  • dáʊ̀n

Play


Preposition

  1. Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
    • Na di day wey Oga fall down for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish.  — (NSC_Legbeti_2021, The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)
  2. Na ending part of someting.
    • I follow di road go down well well before I see di junction you talk about.  — (NSC_Legbeti_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
    • Go down, down down. But na you talk say dat land no be our own. My son!  — (deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)
    • When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish.  — (jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)

Adverb

  1. Make person mind reach ground.
    • My mind no gree come down until my I hear di baby cry and my wife smile.!  — (NSC_Legbeti_2021. I didn't relax until the beaby cried and my wife smiled.)
    • I beg dey calm down small small, life no hard o!  — (NSC_Legbeti_2021. Kindly learn to take things easy, life is not that difficult.)
  2. Make person dey do bad ting, no stop.
    • Men dey cheat up and down.  — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
    • E go dey waka up, and down.  — (ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)
  3. Make person wey dey up reduce himself for people eye.
    • Upon as my landlord get money reach, im no dey mind, e dey join us clear gutter.  — (NSC_Legbeti_2021. Despote the wealth of my landlord, he joins the tenant to clear up the gutter.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translation

  • English down