Difference between revisions of "down"

Line 11: Line 11:
 
===Preposition===
 
===Preposition===
 
# Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
 
# Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
#:* {{ux|dv|Na di day wey Oga  fall '''down''' for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |(NSC_Legbeti_2021, The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na di day wey Oga  fall '''down''' for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish. |(NSC_2021, The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)}}
# Na ending part of someting.
+
#:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
 +
# Place wey far from where someting from start.
 
#:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you talk about. |(NSC_Legbeti_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}}
 
#:* {{ux|dv|I follow di road go '''down''' [[well well]] before I see di junction you talk about. |(NSC_Legbeti_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)}}
 
#:* {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''. But na you talk say dat land no be our own. My son! |(deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)}}
 
#:* {{ux|dv|Go '''down''', '''down''' '''down'''. But na you talk say dat land no be our own. My son! |(deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)}}
 
#:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}}
 
#:* {{ux|dv|When dem touch the '''down''' part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish. |(jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)}}
  
===Adverb===
+
====Synonym====
# Make person mind reach ground.
+
* [[ground]]
#:* {{ux|dv|My mind no gree come '''down''' until my I hear di baby cry and my wife smile.! |(NSC_Legbeti_2021. I didn't relax until the beaby cried and my wife smiled.)}}
 
#:* {{ux|dv|I beg dey calm '''down''' [[small small]], life no hard o! |(NSC_Legbeti_2021. Kindly learn to take things easy, life is not that difficult.)}}
 
# Make person dey do bad ting, no stop.
 
#:* {{ux|dv|Men dey cheat up and '''down'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)}}
 
#:* {{ux|dv|E go dey waka up, and '''down'''. |(ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)}}
 
# Make person wey dey up reduce himself for people eye.
 
#:* {{ux|dv|Upon as my landlord get money reach, im no dey mind, e dey join us clear gutter. |(NSC_Legbeti_2021. Despote the wealth of my landlord, he joins the tenant to clear up the gutter.)}}
 
  
====Derived forms====
+
====Translation====
* [[down part]], [[down below]]
+
* English: ''down''
  
====Synonyms====
+
===Adverb===
* [[below]], [[under]]
+
* As person do someting leave am.
 +
:* {{ux|dv| Who open dis tap '''down'''. |(NSC_2021, Who left this tap open?)}}
 +
:* {{ux|dv| E no good to open door '''down''' sleep even for afternoon. |(NSC_2021, It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)}}
 +
:* {{ux|dv| Abeg warm soup '''down''' I don near house. |(NSC_2021, Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.
  
====Antonyms====
+
====Related forms====
* up, [[ontop]]
+
* [[down down]]
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English ''down''
 
* English ''down''

Revision as of 15:28, 7 September 2021

Naija

Etymology

From: English down

Pronunciation

  • dáʊ̀n

Play


Preposition

  1. Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
    • Na di day wey Oga fall down for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish.  — (NSC_2021, The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)
    • Men dey cheat up and down.  — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
  2. Place wey far from where someting from start.
    • I follow di road go down well well before I see di junction you talk about.  — (NSC_Legbeti_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
    • Go down, down down. But na you talk say dat land no be our own. My son!  — (deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)
    • When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish.  — (jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)

Synonym

Translation

  • English: down

Adverb

  • As person do someting leave am.
  • Who open dis tap down.  — (NSC_2021, Who left this tap open?)
  • E no good to open door down sleep even for afternoon.  — (NSC_2021, It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)
  • {{ux|dv| Abeg warm soup down I don near house. |(NSC_2021, Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.

Related forms

Translation

  • English down