down

Naija

Etymology

From: English down

Pronunciation

  • dáʊ̀n

Play


Preposition

  1. Make someting from somewhere up fall
  • Di baby climb table come from dere fall down  — (NSC_Legbeti_2021. The baby fell from the table he had climbed.)
  • Na di day wey Oga fall down for step i know sy na strong man e be because he no reach ground finish.  — (NSC_Legbeti_2021. The day the boss fell down the taircase was when i knew he was a strong man because he didnt land flat on the floor.)
  1. Na ending part of someting.
  • I follow di road go down well well before I see di junction you talk about.  — (NSC_Legbeti_2021. I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
  • Go down, down down. But na you talk say dat land no be our own. My son!  — (deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)
  • When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish.  — (jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)

Adverb

  1. Make person mind reach ground.
  • My mind no gree come down until my I hear di baby cry and my wife smile.!  — (NSC_Legbeti_2021. I didn't relax until the beaby cried and my wife smiled.)
  • I beg dey calm down small small, life no hard o!  — (NSC_Legbeti_2021. Kindly learn to take things easy, life is not that difficult.)
  1. Make person dey do bad ting, no stop.
  • Men dey cheat up and down.  — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
  • E go dey waka up, and down.  — (ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)
  1. Make person wey dey up reduce himself for people eye.
  • Upon as my landlord get money reach, im no dey mind, e dey join us clear gutter.  — (NSC_Legbeti_2021. Despote the wealth of my landlord, he joins the tenant to clear up the gutter.)

Derived forms

Synonyms