down

Revision as of 15:28, 7 September 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English down

Pronunciation

  • dáʊ̀n

Play


Preposition

  1. Place wey no be up or middle of someting or somewhere.
    • Na di day wey Oga fall down for step I know sey na strong man e be because he hold himself, no fall reach ground finish.  — (NSC_2021, The day my boss fell down the staircase was when I knew he was a strong man because he didn't land flat on the floor.)
    • Men dey cheat up and down.  — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
  2. Place wey far from where someting from start.
    • I follow di road go down well well before I see di junction you talk about.  — (NSC_Legbeti_2021, I walked really far down the road before I found the junction you talked about.)
    • Go down, down down. But na you talk say dat land no be our own. My son!  — (deuber__5673. I thought you said that land down the road is not part of our inheritance?)
    • When dem touch the down part of Jesus outer garment, all deir sickness go just vanish.  — (jw__9280, when the sick touched the helm of his garment, they received healing.)

Synonym

Translation

  • English: down

Adverb

  • As person do someting leave am.
  • Who open dis tap down.  — (NSC_2021, Who left this tap open?)
  • E no good to open door down sleep even for afternoon.  — (NSC_2021, It is not good to leave the door ajar and fall asleep even in the afternoon.)
  • {{ux|dv| Abeg warm soup down I don near house. |(NSC_2021, Please warm the soup in anticipation of my arrival, I'm close to the house.

Related forms

Translation

  • English down