Difference between revisions of "draw"

Line 47: Line 47:
  
  
# mark-obj (frequency:16)
+
# Sey person dey use line or paint take produce picture of someting
#: {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo |(bbc__64579, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo |(bbc__64579, Macron has saluted the child who drew his photo)}}
#: {{ux|dv|For di 2018 World Cup Belgium don win all dia matches while France '''draw''' one win odas. |(bbc__50965, __no translation__)}}
+
# Sey person/someting pull person/someting near deir body
# obj (frequency:13)
+
#: {{ux|dv|Di case '''draw''' nationwide condemnation of how teachers dey ova flog. |(bbc__23250,The case drew nationwide condemnation over how teachers flog)}}
#: {{ux|dv|You use your love '''draw''' us. |(jw__47908, __no translation__)}}
+
# Sey someting dey gumgum
#: {{ux|dv|One woman come the well come '''draw''' water. |(jw__28402, __no translation__)}}
+
#: {ux|dv| di rice don spoil, e don dey draw | (The rice is getting spoilt, it's becoming sticky ) }}
# - (frequency:10)
+
#: {{ux|dv| Ogbono soup dey draw | (The Ogbono soup is sticky)}}
#: {{ux|dv|'''Draw''' |(bbc__43627, __no translation__)}}
+
 
#: {{ux|dv|'''draw''' |(bbc__102310, __no translation__)}}
+
 
# mark (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Di picture take Waris two hours to '''draw'''. |(bbc__37148, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Yinfaowei Harrison Most of dem artist teach demsef how to '''draw''' |(bbc__101613, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Di case '''draw''' nationwide condemnation of how teachers dey ova flog. |(bbc__23250, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Adamu '''draw''' ear, tell all di governors make dem no fail to do di same for dia states. |(bbc__12414, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E don loose 3 times and '''draw''' di remaining two. |(bbc__37981, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Desert Foxes don win four matches and '''draw''' one . |(bbc__22107, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|IF YOU dey waka for one road and ground come '''draw''' person wey dey your front fall, you no go sofri waka pass that place? |(jw__16018, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Eli Waduba Yusuf Wen one young artist dey '''draw''' one of him role models, im know no say if im tweet am, di role model im '''draw''' go answer am. |(bbc__46769, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dis leg wey don '''draw''', na so e dey. |(ONI_16_Thief_DG__12, This leg which they have drawn, that's how he is...)}}
 
#: {{ux|dv|In fact, dem create space wey dem call Artist Gallery so dat people wey fit '''draw''' go come showcase demselves. |(bbc__25975, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|e dey '''draw'''. |(NST_cleaned__38141, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di way dem dey turn am wey be sey e dey... e dey '''draw'''. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__86, The way they stir it like it's... it's liquid.)}}
 
# advcl-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di money no be to build school or road or hospital, na to do campaign, '''draw''' ear make pipo no spoil di ones goment don already build. |(bbc__46588, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The gbege for even end kondo kondo '''draw''' soup if no be the own goal wey Namibian Itamunua Keimunine score to carry give Morocco bragging rights for the 89th minute, after Im try clear ball wey come from the free-kick wey Hakim Ziyech bin play. |(brila__1738, __no translation__)}}
 
# cc-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If di Chipolopolo lose or '''draw''' against di Desert Foxes tomorrow e go mean say Nigeria don qualify be dat. |(bbc__57634, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'I see am for dream say I dey stage dey dance and '''draw''' for competition and as I wan win di competition for di dream, I wake up.' |(bbc__8984, __no translation__)}}
 
# advcl-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di Nigerian start to '''draw''' when in be three years old. |(bbc__32085, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Emmanuel Macron: Why di France President go Fela shrine Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo Mali 'Spiderman' hero don become French citizen |(bbc__46934, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Apostle Paul picture wey we dey '''draw''' for our book na just picture wey artist '''draw'''. |(jw__36382, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Plenty natural resources enta di building of dis mosque like five minarets, gold-leaf dome and decorations wey Moroccan craftsmen '''draw'''. |(bbc__82101, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 +
Draw money
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* nack 0.59 376, drag 0.57 311, troway 0.54 202, clap 0.53 51, beat 0.53 932, 1-1 0.53 65, throway 0.51 78, salute 0.50 81, kick 0.50 96
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* nack 0.59 376, drag 0.57 311, troway 0.54 202, clap 0.53 51, beat 0.53 932, 1-1 0.53 65, throway 0.51 78, salute 0.50 81, kick 0.50 96
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: Draw

Revision as of 21:56, 1 September 2020

Naija

Alternative forms

  • nack 0.59 376, drag 0.57 311, troway 0.54 202, clap 0.53 51, beat 0.53 932, 1-1 0.53 65, throway 0.51 78, salute 0.50 81, kick 0.50 96

Etymology

Borrowed from English draw

Pronunciation

  • drɔ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 8
  • Frequency rank in NSC treebank: 856
  • Frequency in raw corpus: 557
  • Frequency rank in raw corpus: 593

The word is used more in written texts than orally.


Noun

draw

  1. Wen e be sey nobody win for matter
    Di American fight wit Tyson Fury for Los Angeles early dis month bin end for draw.  — (bbc__30717, The American fought with Tyson Fury early this month and it ended in a draw)
    Chelsea win Qarabag while Barcelona draw with Juventus.  — (bbc__25192,Chelsea won Qarabag while Barcelona drew with Juventus)
  2. As e be sey dem dey pick someting anyhow
    Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw  — (bbc__99239, Manchester United Fans are afraid because of the Champions League draw )
  3. As e be sey dem don pick make two people or team see who go win
    When FIFA.Com ask Brazil coach say how important dis final draw be for am, and whether any team dey wey im go like avoid, im answer different.  — (bbc__99712, When FIFA.Com asked the Brazilian coach how important this final will be for him and if there is any team he'll like to avoid, his answer was different)
    Rabio - wey be giant Pacific octopus - predict Japan win against Colombia and dia draw with Senegal.  — (bbc__84499,Rabio, the giant Pacific octopus has predicted a Japan win against Colombia and their draw with Senegal)


Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: draw

Verb

draw: no definition -- Definition in Naija?


  1. Sey person dey use line or paint take produce picture of someting
    Macron don troway salute give pikin wey draw im photo  — (bbc__64579, Macron has saluted the child who drew his photo)
  2. Sey person/someting pull person/someting near deir body
    Di case draw nationwide condemnation of how teachers dey ova flog.  — (bbc__23250,The case drew nationwide condemnation over how teachers flog)
  3. Sey someting dey gumgum
    {ux|dv| di rice don spoil, e don dey draw | (The rice is getting spoilt, it's becoming sticky ) }}
    Ogbono soup dey draw  —  (The Ogbono soup is sticky)


Derived forms

Draw money


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Draw