draw
Naija
Alternative forms
- nack 0.59 376, drag 0.57 311, troway 0.54 202, clap 0.53 51, beat 0.53 932, 1-1 0.53 65, throway 0.51 78, salute 0.50 81, kick 0.50 96
Etymology
Borrowed from English draw
Pronunciation
- drɔ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 8
- Frequency rank in NSC treebank: 856
- Frequency in raw corpus: 557
- Frequency rank in raw corpus: 593
The word is used more in written texts than orally.
Noun
draw
- Wen e be sey nobody win for matter
- Di American fight wit Tyson Fury for Los Angeles early dis month bin end for draw. — (bbc__30717, The American fought with Tyson Fury early this month and it ended in a draw)
- Chelsea win Qarabag while Barcelona draw with Juventus. — (bbc__25192,Chelsea won Qarabag while Barcelona drew with Juventus)
- As e be sey dem dey pick someting anyhow
- Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw — (bbc__99239, Manchester United Fans are afraid because of the Champions League draw )
- As e be sey dem don pick make two people or team see who go win
- When FIFA.Com ask Brazil coach say how important dis final draw be for am, and whether any team dey wey im go like avoid, im answer different. — (bbc__99712, When FIFA.Com asked the Brazilian coach how important this final will be for him and if there is any team he'll like to avoid, his answer was different)
- Rabio - wey be giant Pacific octopus - predict Japan win against Colombia and dia draw with Senegal. — (bbc__84499,Rabio, the giant Pacific octopus has predicted a Japan win against Colombia and their draw with Senegal)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: draw
Verb
draw: no definition -- Definition in Naija?
- Sey person dey use line or paint take produce picture of someting
- Macron don troway salute give pikin wey draw im photo — (bbc__64579, Macron has saluted the child who drew his photo)
- Sey person/someting pull person/someting near deir body
- Di case draw nationwide condemnation of how teachers dey ova flog. — (bbc__23250,The case drew nationwide condemnation over how teachers flog)
- Sey someting dey gumgum
- {ux|dv| di rice don spoil, e don dey draw | (The rice is getting spoilt, it's becoming sticky ) }}
- Ogbono soup dey draw — (The Ogbono soup is sticky)
Derived forms
Draw money
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Draw