draw money

Revision as of 16:42, 21 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: draw and money

Pronunciation

  • drɔ́mɔ̀ní

Play Play

Verb

  • Sey person go collect money wey person dey owe am
  • E dey go draw money from people wey dey owe am.  — (Egbokhare_2020, He/she went to request for the repayment of debts he/she is being owed.)

Related form

draw

Translations

  • English: demand the repayment of debt.