Difference between revisions of "draw rain"
Line 9: | Line 9: | ||
===Phrasal Verb=== | ===Phrasal Verb=== | ||
+ | # Make dibia dey do someting make rain fall. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Once dem fix occassion for dis area, you must go see di dibia wey dey here. If you no see am, e go draw rain come. | (Once an occassion is fixed in this community, you must visit the rainmaker. If you don’t, he’ll invoke the rain.)}} | ||
*Make person cause wahala. | *Make person cause wahala. | ||
:* {{ux|dv| Na who don chop [[belleful]] dey '''draw rain'''. |(Only those who are strong make trouble.)}} | :* {{ux|dv| Na who don chop [[belleful]] dey '''draw rain'''. |(Only those who are strong make trouble.)}} | ||
Line 15: | Line 17: | ||
[[draw]] | [[draw]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''threaten'', ''cause trouble'' | + | * English: '' invoke/prevent rain'', ''threaten'', ''cause trouble'' |
Latest revision as of 09:14, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English draw and rain
Pronunciation
- drɔ́réìn
Phrasal Verb
- Make dibia dey do someting make rain fall.
- Once dem fix occassion for dis area, you must go see di dibia wey dey here. If you no see am, e go draw rain come. — (Once an occassion is fixed in this community, you must visit the rainmaker. If you don’t, he’ll invoke the rain.)
- Make person cause wahala.
- Na who don chop belleful dey draw rain. — (Only those who are strong make trouble.)
- As e begin draw rain, naim I clear sharp sharp. — (As he began to make trouble, I left the place immediately.)
Related form
Translations
- English: invoke/prevent rain, threaten, cause trouble