dress

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Noun

  • Di cloth wey dem dey wear for body.
  • I say I do, wit no dress, no makeup and no ring.  — (BBC__7371, I said I do, without a wedding dress, makeup and a ring.)
  • Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)
  • I get dis fine black dress wey I like wellwell.  — (NSC_2020, I have this lovely black dress I like a lot.)
  • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175, If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throw them away anyhow.)

Synonyms

Translations

  • English: a piece of clothing

Verb

  1. Make person shift go anoder side make space dey for anoder person.
    • Abeg dress make I fit siddon.  — (Please, adjust so that I can sit.)
  2. Make person wear cloth for body.
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )
    • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)

Translations

  • English: dress move, adjust