Difference between revisions of "dress"

 
(21 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* behave 0.71 228, wear 0.66 873, perform 0.60 298, treat 0.59 759, penis 0.59 54, hair 0.59 360, dance 0.58 447, black 0.57 813, hijab 0.57 62
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English dress
+
From: English ''dress''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-dress.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dress.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dress.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dress.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 19
 
* Frequency rank in NSC treebank: 487
 
* Frequency in raw corpus: 193
 
* Frequency rank in raw corpus: 1360
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Sey that thing wey dey cover body
+
*Di [[cloth]] wey dem dey wear for body.
 
+
:* {{ux|dv| I say I do, wit no '''dress''', no makeup and no ring. |(BBC__7371, I said I do, without a wedding dress, makeup and a ring.)}}
#:* {{ux|dv|I say I do, wit no '''dress''' no make up and no ring. |(bbc__7371, __I said I do, without a '''dress''', make up and ring__)}}
+
:* {{ux|dv| Dem dey call the '''dress''' Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. |(JW_3169, The '''dress''' is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)}}
#:* {{ux|dv|Dem dey call the '''dress''' barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. |(jw__3169, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|I get dis fine black '''dress''' wey I like [[wellwell]]. |(NSC_2020, I have this lovely black dress I like a lot.)}}
#:* {{ux|dv|AFP Laverne Cox wear sleek black '''dress''' and bold make up |(bbc__10054, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|And if you know how you fit change di '''dress''' to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway '''dress''' upandan. |(BBC,75175, If you know how you can change the style of a '''dress''' to another, better to do that, than throw them away anyhow.)}}
#:* {{ux|dv|Oprah Winfrey follow dem for back, she wear pale pink '''dress'''. |(bbc__46193, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Na British designer Clare Waight Keller do di '''dress''' wey di bride wear. |(bbc__69782, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|For example, when e want give the public talk e wear one '''dress''' wey the people for the area dey wear. |(jw__3168, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Chewing Gum actress Michaela Coel use Nigerian print for her '''dress'''... |(bbc__25253, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|If elder advise you, maybe about the style of your '''dress''', you go take their advice as wetin God take dey show sey e love you? |(jw__18136, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|And if you know how you fit change di '''dress''' to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway '''dress''' upandan. |(bbc__75175, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[Cameroon togo dress|Hijab]]
 
#: {{ux|dv|Even though hijab no be part of di uniform for Nigeria lawyers, Firdaus say, to remove di hijab na abuse of her human right and say hijab no affect di dress code of law school. |(bbc__47729, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Patty Pasion/Rappler Labor Secretary, Silvestre Bello III, hold di kain shoe wey dem don ban from work place Philippines Labor Secretary, Silvestre Bello III, don sign order on Friday, August 25, after labor union protest the dress code wey dem talk say carry plenty risk for women wey dey work. |(bbc__80649, __no translation__)}}
 
* [[wedding dress|wedding dress]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Lulu come explain to maale say, as she wear wedding dress na sign say she ready to settle down. |(bbc__64355, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She rent wedding dress, waka go di venue of di marriage ceremony and even do speech to her guests dem wia she explain say groom no dey. |(bbc__88777, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[wears]], [[cloth]],
+
* [[cloth]]
 
 
====Antonyms====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: cloth or apparel
+
* English: ''a piece of clothing''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#make person move or adjust someting.
+
#Make person shift go anoder side make space dey for anoder person.
#:* {{ux|dv|Abeg '''dress''' make I fit sit down. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |(Please, adjust so that I can sit.)}}
#:* {{ux|dv|Abeg, help me '''dress''' di  bed. |( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)}}
+
#Make person wear cloth for body.
#:* {{ux|dv|The way we dey '''dress''', fit tell people the kind person wey we be. |(jw__13406, The way you  dress shows who you are)}}
+
#:* {{ux|dv| But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )}}
#:* {{ux|dv|you no see di way e just take '''dress'''. |(deuber__4569, )}}
+
#:* {{ux|dv| Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}}
#:* {{ux|dv|But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|De no sabi how to '''dress'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)}}
 
#:* {{ux|dv|, eng that was not how we used to '''dress'''. |(JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__11, That's not how we used to dress.)}}
 
#: {{ux|dv|Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress,they do not know.)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to '''dress''' well-well. |(bbc__41748, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Thief '''dress''' as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse |(bbc__93641, )}}
 
#: {{ux|dv|Di way de look me sef, you know di way I '''dress''' as per tinking sey onto a big boy level... |(NST_cleaned__35503, __no translation__)}})
 
#: {{ux|dv|I like as di teacher take dey '''dress'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I liked the way the teacher used to dress.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
*  behave
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to move, to adjust, make/lay bed
+
* English: ''dress'' ''move'', ''adjust''

Latest revision as of 10:55, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Noun

  • Di cloth wey dem dey wear for body.
  • I say I do, wit no dress, no makeup and no ring.  — (BBC__7371, I said I do, without a wedding dress, makeup and a ring.)
  • Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)
  • I get dis fine black dress wey I like wellwell.  — (NSC_2020, I have this lovely black dress I like a lot.)
  • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175, If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throw them away anyhow.)

Synonyms

Translations

  • English: a piece of clothing

Verb

  1. Make person shift go anoder side make space dey for anoder person.
    • Abeg dress make I fit siddon.  — (Please, adjust so that I can sit.)
  2. Make person wear cloth for body.
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )
    • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)

Translations

  • English: dress move, adjust