Difference between revisions of "dress"

Line 64: Line 64:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* behave  
+
* behave  
 
 
====Antonyms====
 
* behave 0.71 228, wear 0.66 873, perform 0.60 298, treat 0.59 759, penis 0.59 54, hair 0.59 360, dance 0.58 447, black 0.57 813, hijab 0.57 62
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to move, to adjust, make/lay bed, table.
+
* English: to move, to adjust, make/lay bed

Revision as of 15:04, 12 October 2020

Naija

Alternative forms

  • behave 0.71 228, wear 0.66 873, perform 0.60 298, treat 0.59 759, penis 0.59 54, hair 0.59 360, dance 0.58 447, black 0.57 813, hijab 0.57 62

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 487
  • Frequency in raw corpus: 193
  • Frequency rank in raw corpus: 1360

Noun

Sey that thing wey dey cover body

    • I say I do, wit no dress no make up and no ring.  — (bbc__7371, __I said I do, without a dress, make up and ring__)
    • Dem dey call the dress barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (jw__3169, __no translation__)
    • AFP Laverne Cox wear sleek black dress and bold make up  — (bbc__10054, __no translation__)
    • Oprah Winfrey follow dem for back, she wear pale pink dress.  — (bbc__46193, __no translation__)
    • Na British designer Clare Waight Keller do di dress wey di bride wear.  — (bbc__69782, __no translation__)
    • For example, when e want give the public talk e wear one dress wey the people for the area dey wear.  — (jw__3168, __no translation__)
    • Chewing Gum actress Michaela Coel use Nigerian print for her dress...  — (bbc__25253, __no translation__)
    • If elder advise you, maybe about the style of your dress, you go take their advice as wetin God take dey show sey e love you?  — (jw__18136, __no translation__)
    • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (bbc__75175, __no translation__)

Derived forms

  1. Even though hijab no be part of di uniform for Nigeria lawyers, Firdaus say, to remove di hijab na abuse of her human right and say hijab no affect di dress code of law school.  — (bbc__47729, __no translation__)
    Patty Pasion/Rappler Labor Secretary, Silvestre Bello III, hold di kain shoe wey dem don ban from work place Philippines Labor Secretary, Silvestre Bello III, don sign order on Friday, August 25, after labor union protest the dress code wey dem talk say carry plenty risk for women wey dey work.  — (bbc__80649, __no translation__)
  1. Lulu come explain to maale say, as she wear wedding dress na sign say she ready to settle down.  — (bbc__64355, __no translation__)
    She rent wedding dress, waka go di venue of di marriage ceremony and even do speech to her guests dem wia she explain say groom no dey.  — (bbc__88777, __no translation__)

Synonyms

wears, cloth,

Antonyms

Translations

  • English: cloth or apparel

Verb

  1. make person move or adjust someting.
    • Abeg dress make I fit sit down.  — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
    • Abeg, help me dress di bed.  — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
    • The way we dey dress, fit tell people the kind person wey we be.  — (jw__13406, The way you dress shows who you are)
    • you no see di way e just take dress.  — (deuber__4569, )
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, __no translation__)
    • De no sabi how to dress.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)
    • , eng that was not how we used to dress.  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__11, That's not how we used to dress.)
    Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress,they do not know.)
    Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to dress well-well.  — (bbc__41748, __no translation__)
    Thief dress as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse  — (bbc__93641, )
    Di way de look me sef, you know di way I dress as per tinking sey onto a big boy level...  — (NST_cleaned__35503, __no translation__))
    I like as di teacher take dey dress.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I liked the way the teacher used to dress.)

Synonyms

  • behave

Translations

  • English: to move, to adjust, make/lay bed