Difference between revisions of "dress"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* behave 0.71 228, wear 0.66 873, perform 0.60 298, treat 0.59 759, penis 0.59 54, hair 0.59 360, dance 0.58 447, black 0.57 813, hijab 0.57 62
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English dress
 
From: English dress
Line 18: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Sey that thing wey dey cover body
+
#Sey that thing wey dey cover body
 +
#:* {{ux|dv|I say I do, wit no '''dress''' no make up and no ring. |(BBC__7371. I said I do, without a '''dress''', makeup and ring. )}}
 +
#:* {{ux|dv|Dem dey call the '''dress''' barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. |(JW, 3169. The '''dress''' is called barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )}}
 +
#:* {{ux|dv|AFP Laverne Cox wear sleek black '''dress''' and bold make up |(BBC__10054,AFP Laverne Cox wore a sleek black '''dress''' and bold make up )}}
 +
#:* {{ux|dv|For example, when e want give the public talk e wear one '''dress''' wey the people for the area dey wear. |(JW, 3168, For example, when he wants to give a public talk, he wears one of the '''dress''' commonly used by the people)}}
 +
#:* {{ux|dv|And if you know how you fit change di '''dress''' to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway '''dress''' upandan. |(BBC,75175. If you know how you can change the style of a '''dress''' to another, better to do that, than throwing them away anyhow )}}
  
#:* {{ux|dv|I say I do, wit no '''dress''' no make up and no ring. |(bbc__7371, __I said I do, without a '''dress''', make up and ring__)}}
+
====Related Forms====
#:* {{ux|dv|Dem dey call the '''dress''' barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. |(jw__3169, __no translation__)}}
+
* [[Cameroon togo dress]] [[Hijab]].
#:* {{ux|dv|AFP Laverne Cox wear sleek black '''dress''' and bold make up |(bbc__10054, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Oprah Winfrey follow dem for back, she wear pale pink '''dress'''. |(bbc__46193, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Na British designer Clare Waight Keller do di '''dress''' wey di bride wear. |(bbc__69782, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|For example, when e want give the public talk e wear one '''dress''' wey the people for the area dey wear. |(jw__3168, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Chewing Gum actress Michaela Coel use Nigerian print for her '''dress'''... |(bbc__25253, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|If elder advise you, maybe about the style of your '''dress''', you go take their advice as wetin God take dey show sey e love you? |(jw__18136, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|And if you know how you fit change di '''dress''' to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway '''dress''' upandan. |(bbc__75175, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[Cameroon togo dress|Hijab]]
 
#: {{ux|dv|Even though hijab no be part of di uniform for Nigeria lawyers, Firdaus say, to remove di hijab na abuse of her human right and say hijab no affect di dress code of law school. |(bbc__47729, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Patty Pasion/Rappler Labor Secretary, Silvestre Bello III, hold di kain shoe wey dem don ban from work place Philippines Labor Secretary, Silvestre Bello III, don sign order on Friday, August 25, after labor union protest the dress code wey dem talk say carry plenty risk for women wey dey work. |(bbc__80649, __no translation__)}}
 
* [[wedding dress|wedding dress]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Lulu come explain to maale say, as she wear wedding dress na sign say she ready to settle down. |(bbc__64355, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She rent wedding dress, waka go di venue of di marriage ceremony and even do speech to her guests dem wia she explain say groom no dey. |(bbc__88777, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[wears]], [[cloth]],  
 
[[wears]], [[cloth]],  
 
====Antonyms====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: cloth or apparel
+
* English: A piece of clothing, an outfit or apparel
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Line 52: Line 35:
 
#:* {{ux|dv|Abeg '''dress''' make I fit sit down. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}}
 
#:* {{ux|dv|Abeg '''dress''' make I fit sit down. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}}
 
#:* {{ux|dv|Abeg, help me '''dress''' di  bed. |( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)}}
 
#:* {{ux|dv|Abeg, help me '''dress''' di  bed. |( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)}}
#:* {{ux|dv|The way we dey '''dress''', fit tell people the kind person wey we be. |(jw__13406, The way you  dress shows who you are)}}
+
#:* {{ux|dv|The way we dey '''dress''', fit tell people the kind person wey we be. |(JW, 13406. The way you  dress shows who you are)}}
#:* {{ux|dv|you no see di way e just take '''dress'''. |(deuber__4569, )}}
+
#:* {{ux|dv|you no see di way e just take '''dress'''. |(Deuber, 4569, Cant you see the way he is dressed? )}}
#:* {{ux|dv|But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )}}
 
#:* {{ux|dv|De no sabi how to '''dress'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)}}
 
#:* {{ux|dv|De no sabi how to '''dress'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)}}
#:* {{ux|dv|, eng that was not how we used to '''dress'''. |(JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__11, That's not how we used to dress.)}}
+
#: {{ux|dv|Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}}
#: {{ux|dv|Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress,they do not know.)}}
+
#: {{ux|dv|Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to '''dress''' well-well. |(BBC, 41748. __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to '''dress''' well-well. |(bbc__41748, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Thief '''dress''' as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse |(bbc__93641, )}}
 
#: {{ux|dv|Thief '''dress''' as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse |(bbc__93641, )}}
#: {{ux|dv|Di way de look me sef, you know di way I '''dress''' as per tinking sey onto a big boy level... |(NST_cleaned__35503, __no translation__)}})
+
#: {{ux|dv|Di way de look me sef, you know di way I '''dress''' as per tinking sey onto a big boy level... |(NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy )}})
#: {{ux|dv|I like as di teacher take dey '''dress'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I liked the way the teacher used to dress.)}}
+
#: {{ux|dv|I like as di teacher take dey '''dress'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  behave  
+
[[adjust]], [[arrange]], [[behave]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to move, to adjust, make/lay bed
+
* English: To move or adjust, make/lay bed

Revision as of 11:37, 13 October 2020

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 487
  • Frequency in raw corpus: 193
  • Frequency rank in raw corpus: 1360

Noun

  1. Sey that thing wey dey cover body
    • I say I do, wit no dress no make up and no ring.  — (BBC__7371. I said I do, without a dress, makeup and ring. )
    • Dem dey call the dress barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW, 3169. The dress is called barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )
    • AFP Laverne Cox wear sleek black dress and bold make up  — (BBC__10054,AFP Laverne Cox wore a sleek black dress and bold make up )
    • For example, when e want give the public talk e wear one dress wey the people for the area dey wear.  — (JW, 3168, For example, when he wants to give a public talk, he wears one of the dress commonly used by the people)
    • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throwing them away anyhow )

Related Forms

Synonyms

wears, cloth,

Translations

  • English: A piece of clothing, an outfit or apparel

Verb

  1. make person move or adjust someting.
    • Abeg dress make I fit sit down.  — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
    • Abeg, help me dress di bed.  — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
    • The way we dey dress, fit tell people the kind person wey we be.  — (JW, 13406. The way you dress shows who you are)
    • you no see di way e just take dress.  — (Deuber, 4569, Cant you see the way he is dressed? )
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )
    • De no sabi how to dress.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)
    Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
    Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to dress well-well.  — (BBC, 41748. __no translation__)
    Thief dress as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse  — (bbc__93641, )
    Di way de look me sef, you know di way I dress as per tinking sey onto a big boy level...  — (NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy ))
    I like as di teacher take dey dress.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)

Synonyms

Translations

  • English: To move or adjust, make/lay bed