Difference between revisions of "dress"
(→Verb) |
|||
Line 39: | Line 39: | ||
#:* {{ux|dv|But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )}} | #:* {{ux|dv|But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )}} | ||
#:* {{ux|dv|De no sabi how to '''dress'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)}} | #:* {{ux|dv|De no sabi how to '''dress'''. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}} | + | #:* {{ux|dv|Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}} |
− | #: {{ux|dv|Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to '''dress''' well-well. |(BBC, 41748. __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv|Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to '''dress''' well-well. |(BBC, 41748. __no translation__)}} |
− | #: {{ux|dv|Thief '''dress''' as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse |(bbc__93641, )}} | + | #:* {{ux|dv|Thief '''dress''' as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse |(bbc__93641, )}} |
− | #: {{ux|dv|Di way de look me sef, you know di way I '''dress''' as per tinking sey onto a big boy level... |(NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy )}}) | + | #:* {{ux|dv|Di way de look me sef, you know di way I '''dress''' as per tinking sey onto a big boy level... |(NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy )}}) |
− | #: {{ux|dv|I like as di teacher take dey '''dress'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)}} | + | #:* {{ux|dv|I like as di teacher take dey '''dress'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 11:38, 13 October 2020
Naija
Etymology
From: English dress
Pronunciation
- drɛ̂s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 19
- Frequency rank in NSC treebank: 487
- Frequency in raw corpus: 193
- Frequency rank in raw corpus: 1360
Noun
- Sey that thing wey dey cover body
- I say I do, wit no dress no make up and no ring. — (BBC__7371. I said I do, without a dress, makeup and ring. )
- Dem dey call the dress barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. — (JW, 3169. The dress is called barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )
- AFP Laverne Cox wear sleek black dress and bold make up — (BBC__10054,AFP Laverne Cox wore a sleek black dress and bold make up )
- For example, when e want give the public talk e wear one dress wey the people for the area dey wear. — (JW, 3168, For example, when he wants to give a public talk, he wears one of the dress commonly used by the people)
- And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan. — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throwing them away anyhow )
Related Forms
Synonyms
Translations
- English: A piece of clothing, an outfit or apparel
Verb
- make person move or adjust someting.
- Abeg dress make I fit sit down. — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
- Abeg, help me dress di bed. — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
- The way we dey dress, fit tell people the kind person wey we be. — (JW, 13406. The way you dress shows who you are)
- you no see di way e just take dress. — (Deuber, 4569, Cant you see the way he is dressed? )
- But you know sey na poor boys dress pass. — (NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )
- De no sabi how to dress. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)
- Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
- Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to dress well-well. — (BBC, 41748. __no translation__)
- Thief dress as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse — (bbc__93641, )
- Di way de look me sef, you know di way I dress as per tinking sey onto a big boy level... — (NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy ))
- I like as di teacher take dey dress. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)
Synonyms
Translations
- English: To move or adjust, make/lay bed