Difference between revisions of "dress"
(→Verb) |
|||
(8 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-dress.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dress.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-dress.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dress.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Di [[cloth]] wey dem dey wear for body. | *Di [[cloth]] wey dem dey wear for body. | ||
− | :* {{ux|dv| I say I do, wit no '''dress''', no makeup and no ring. |(BBC__7371 | + | :* {{ux|dv| I say I do, wit no '''dress''', no makeup and no ring. |(BBC__7371, I said I do, without a wedding dress, makeup and a ring.)}} |
:* {{ux|dv| Dem dey call the '''dress''' Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. |(JW_3169, The '''dress''' is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)}} | :* {{ux|dv| Dem dey call the '''dress''' Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. |(JW_3169, The '''dress''' is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|I get dis fine black '''dress''' wey I like [[wellwell]]. |( | + | :*{{ux|dv|I get dis fine black '''dress''' wey I like [[wellwell]]. |(NSC_2020, I have this lovely black dress I like a lot.)}} |
− | :* {{ux|dv|And if you know how you fit change di '''dress''' to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway '''dress''' upandan. |(BBC,75175 | + | :* {{ux|dv|And if you know how you fit change di '''dress''' to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway '''dress''' upandan. |(BBC,75175, If you know how you can change the style of a '''dress''' to another, better to do that, than throw them away anyhow.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[cloth]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Line 28: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | #Make person shift go anoder side. | + | #Make person shift go anoder side make space dey for anoder person. |
− | #:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |( | + | #:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |(Please, adjust so that I can sit.)}} |
− | #Make person | + | #Make person wear cloth for body. |
− | |||
− | |||
− | |||
#:* {{ux|dv| But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )}} | #:* {{ux|dv| But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )}} | ||
#:* {{ux|dv| Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}} | #:* {{ux|dv| Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' move, adjust | + | * English: ''dress'' ''move'', ''adjust'' |
Latest revision as of 10:55, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: English dress
Pronunciation
- drɛ̂s
Noun
- Di cloth wey dem dey wear for body.
- I say I do, wit no dress, no makeup and no ring. — (BBC__7371, I said I do, without a wedding dress, makeup and a ring.)
- Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)
- I get dis fine black dress wey I like wellwell. — (NSC_2020, I have this lovely black dress I like a lot.)
- And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan. — (BBC,75175, If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throw them away anyhow.)
Synonyms
Translations
- English: a piece of clothing
Verb
- Make person shift go anoder side make space dey for anoder person.
- Abeg dress make I fit siddon. — (Please, adjust so that I can sit.)
- Make person wear cloth for body.
- But you know sey na poor boys dress pass. — (NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )
- Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
Translations
- English: dress move, adjust