Difference between revisions of "dress"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 1360 | * Frequency rank in raw corpus: 1360 | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Di [[cloth]] wey dem dey wear for body. | *Di [[cloth]] wey dem dey wear for body. | ||
Line 30: | Line 28: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Make person shift go anoder side. | |
− | :* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}} | + | #:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}} |
− | :* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}} | + | #:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}} |
− | + | #Make person arrange someting. | |
− | :* {{ux|dv| Abeg, help me '''dress''' di bed. |(Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)}} | + | #:* {{ux|dv| Abeg, help me '''dress''' di bed. |(Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)}} |
− | :* {{ux|dv|Mummy say make you '''dress''' de room well before de visitors begin come. |(NSC_Legbeti_2020. Mum says you should clean up the entire house before the visitors arrive.)}} | + | #:* {{ux|dv|Mummy say make you '''dress''' de room well before de visitors begin come. |(NSC_Legbeti_2020. Mum says you should clean up the entire house before the visitors arrive.)}} |
− | + | #Make how person look, good abi bad. | |
− | :* {{ux|dv| But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )}} | + | #:* {{ux|dv| But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )}} |
− | :* {{ux|dv| Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}} | + | #:* {{ux|dv| Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:53, 24 May 2021
Naija
Etymology
From: English dress
Pronunciation
- drɛ̂s
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 19
- Frequency rank in NSC treebank: 487
- Frequency in raw corpus: 193
- Frequency rank in raw corpus: 1360
Noun
- Di cloth wey dem dey wear for body.
- I say I do, wit no dress, no makeup and no ring. — (BBC__7371. I said I do, without a wedding dress, makeup and a ring. )
- Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am. — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)
- I get dis fine black dress wey I like wellwell. — (NSC_Legbeti-2020. I have this lovely black dress I like a lot.)
- And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan. — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throw them away anyhow.)
Synonyms
Translations
- English: a piece of clothing
Verb
- Make person shift go anoder side.
- Make person arrange someting.
- Abeg, help me dress di bed. — (Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
- Mummy say make you dress de room well before de visitors begin come. — (NSC_Legbeti_2020. Mum says you should clean up the entire house before the visitors arrive.)
- Make how person look, good abi bad.
- But you know sey na poor boys dress pass. — (NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )
- Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi. — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
Synonyms
Translations
- English: move, adjust, make