Difference between revisions of "dress"

Line 22: Line 22:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person shift go anoder side.
+
====Intransitive====
#:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |(Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)}}
+
#Make person shift go anoder side make space dey for anoder person.
#Make person arrange someting.
+
#:* {{ux|dv| Abeg '''dress''' make I fit [[siddon]]. |(Egbokhare, 2020, Please, adjust so that I can sit.)}}
#:* {{ux|dv| Abeg, help me '''dress''' di  bed. |(Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)}}
+
#Make person wear cloth for body.
#:* {{ux|dv|Mummy say make you '''dress''' de room well before de visitors begin come. |(NSC_Legbeti_2020. Mum says you should clean up the entire house before the visitors arrive.)}}
 
#Make how person look, good abi bad.
 
 
#:* {{ux|dv| But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know  poor boys lack taste. )}}
 
#:* {{ux|dv| But you know sey na poor boys '''dress''' pass. |(NST_cleaned__1629, But you know  poor boys lack taste. )}}
 
#:* {{ux|dv| Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}}
 
#:* {{ux|dv| Igbo girls no sabi how to '''dress''' now, dem no sabi. |(ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)}}
Line 35: Line 33:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''move'', ''adjust'', ''make''.
+
* English: ''dress'' ''move'', ''adjust''

Revision as of 18:03, 28 July 2021

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Noun

  • Di cloth wey dem dey wear for body.
  • I say I do, wit no dress, no makeup and no ring.  — (BBC__7371. I said I do, without a wedding dress, makeup and a ring. )
  • Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)
  • I get dis fine black dress wey I like wellwell.  — (NSC_Legbeti-2020. I have this lovely black dress I like a lot.)
  • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throw them away anyhow.)

Synonyms

Translations

  • English: a piece of clothing

Verb

Intransitive

  1. Make person shift go anoder side make space dey for anoder person.
    • Abeg dress make I fit siddon.  — (Egbokhare, 2020, Please, adjust so that I can sit.)
  2. Make person wear cloth for body.
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )
    • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)

Synonyms

Translations

  • English: dress move, adjust