dress

Revision as of 11:52, 14 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 19
  • Frequency rank in NSC treebank: 487
  • Frequency in raw corpus: 193
  • Frequency rank in raw corpus: 1360

Definition

  1. cloth wey dem dey wear for body.

Noun

  • Di ting wey dem dey use cover body.
    • I say I do, wit no dress no make up and no ring.  — (BBC__7371. I said I do, without a dress, makeup and ring. )
    • Dem dey call the dress barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW, 3169. The dress is called barong Tagalog and it is worn by people from Filipino )
    • AFP Laverne Cox wear sleek black dress and bold make up  — (BBC__10054,AFP Laverne Cox wore a sleek black dress and bold make up )
    • For example, when e want give the public talk e wear one dress wey the people for the area dey wear.  — (JW, 3168, For example, when he wants to give a public talk, he wears one of the dress commonly used by the people)
    • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throwing them away anyhow )

Related Forms

Synonyms

wears, cloth,

Translations

  • English: A piece of clothing, an outfit or apparel

Verb

  1. make person move or adjust someting.
    • Abeg dress make I fit sit down.  — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
    • Abeg, help me dress di bed.  — ( Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
    • The way we dey dress, fit tell people the kind person wey we be.  — (JW, 13406. The way you dress shows who you are)
    • you no see di way e just take dress.  — (Deuber, 4569, Cant you see the way he is dressed? )
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know it is the poor boys that knows how to dress best. )
    • De no sabi how to dress.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__100, They don't know how to dress.)
    • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)
    • Dis na very big event for Muslim calendar, na why people dey like to dress well-well.  — (BBC, 41748. __no translation__)
    • Thief dress as reverend sister Burna boy don deny robbery accuse  — (bbc__93641, )
    • Di way de look me sef, you know di way I dress as per tinking sey onto a big boy level...  — (NST_cleaned__35503, The way they looked at me was based on how i was dressed, like a big boy ))
    • I like as di teacher take dey dress.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__53, I like the way the teacher used to dress.)

Synonyms

Translations

  • English: To move or adjust, make/lay bed