Difference between revisions of "drink"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-drink.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-drink.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-drink.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-drink.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 49
 
* Frequency rank in NSC treebank: 243
 
* Frequency in raw corpus: 566
 
* Frequency rank in raw corpus: 588
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin be like water wey person fit put for mouth.
+
# Wetin be like water wey person fit put for mouth wey dey [[enter eye]].  
 
+
#:* {{ux|dv|I wan buy '''drink'''. |(Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|You go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)}}
# Wetin be like water wey person fit put for mouth wey dey [[enter eye]].
+
#:* {{ux|dv|I go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to  buy drink.)}}
#:*  
+
#: {{ux|dv|Dis '''drink''' dey shack me anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)}}
 
+
#: {{ux|dv|If I comot for here now, I go just drink one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, If I leave here, I intend to get a cold drink.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|I wan buy '''drink'''. |(I want to buy a drink.)}}
 
# - (frequency:42)
 
#: {{ux|dv|You go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drinks.)}}
 
#: {{ux|dv|Na so, e go buy '''drink'''. |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__58, That's how he would buy drinks.)}}
 
# det (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|Give me dat '''drink''' first meh I '''drink''', |(LAG_36_Marriage_DG__69, Give me that drink first let me drink.)}}
 
#: {{ux|dv|Karen know sey, the '''drink''' fit shak person. |(jw__2648, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|No be soft '''drink''' now, |(NST_cleaned__30479, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na cold '''drink''' I call am, |(NST_cleaned__17977, __no translation__)}}
 
# amod-case (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Calorie wey dey for soft '''drink''' |(bbc__24219, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She call for soft '''drink''', di ting jump come. |(KAD_13_Entering-University_MG__72, She called for soft drinks, the thing came out.)}}
 
# case (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|For example, if we follow wetin Bible talk about '''drink''', e go free us from bad bad sickness and we no go dey get accident anyhow. |(jw__16600, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Yabene na also midwife di helep woman weh e get belle for born pikin, give dem merecin for '''drink''' and call ngondere for show dem weti deh suppose do. |(bbc__101481, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:5)
 
 
 
#: {{ux|dv|three hundred and fifty naira here, and '''drink'''. |(NST_cleaned__40874, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Goment ban '''drink''' wey dey make men 'walking stick' stand attention |(bbc__54426, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis na di first time for di history of di company wey dem go do '''drink''' wey alcohol dey inside. |(bbc__41301, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dis local '''drink''' get alcohol level wey reach around 3% to 8%. |(bbc__40855, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If I comot for here now, I go just '''drink''' one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|place because deir '''drink''' no dey cost. |(NST_cleaned__40870, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Except say na paper straw, '''drink''' your '''drink''' like dat. |(bbc__81853, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
 
 
#: {{ux|dv|Some pipo wey dia '''drink''' na Amstel beer tell di BBC say dem dey vex because now dem no get choice but to '''drink''' Primus, Royal - wey be local brands wey dem no too like, or to comot big money to buy Skol wey be imported one from Rwanda. |(bbc__91514, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|After everybody done '''drink''' two or thre horn finish, Nwakibie call im wife them. |(katakata__207, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why Jesus talk sey make we no dey worry about wetin we go chop, '''drink''' or wear, when e know sey na wetin we really need for life? |(jw__46330, __no translation__)}}
 
# amod-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Emily Barney Zobo na local '''drink''' from Hibiscus plant and na so e dey very popular for Nigeria but pipo no know say di goment dey make millions of dollars just to export dis '''drink''' go abroad. |(bbc__46878, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|' Zobo na national '''drink''' for Mexico and because dey demand of dis product dey high, we don establish export improvement initiative to ensure say our product dey kampe and by dis we fit trace wia di product dey come from' im explain. |(bbc__8161, __no translation__)}}
 
# advmod:emph (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I no dey here dey '''drink''' o. |(ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__8, I was not here drinking.)}}
 
#: {{ux|dv|To make sure you advice me you are talking about sey carry beer, carry crate, carry '''drink''' o. |(ONI_14_Girlfriends_DG__117, Instead of you to advice me, you are saying that carry beer, carry crates, carry drinks.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* eat 0.87 336, smoke 0.79 235, cook 0.79 389, meat 0.78 329, chop 0.78 2029, fish 0.76 323, piss 0.75 61, beans 0.74 97, sell 0.73 1187
+
* [[shack]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* eat 0.87 336, smoke 0.79 235, cook 0.79 389, meat 0.78 329, chop 0.78 2029, fish 0.76 323, piss 0.75 61, beans 0.74 97, sell 0.73 1187
+
* [[food]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: any form of drink: alcoholic and non alcoholic
+
* English: ''any form of alcoholic and non alcoholic drink''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
drink: to drink alcohol -- Definition in Naija?
+
# To drink alcohol  
 
+
#:* {{ux|dv|I dey '''drink''' beer. |(Egbokhare_2020. I am drinking beer.)}}
 
+
{{ux|dv|Na drink wey be sey if you '''drink''' am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and it can intoxicate )}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, Drink a lot of water.)}}
#: {{ux|dv|I dey '''drink''' beer. |(I drink beer.)}}
+
#:* {{ux|dv|People '''drink''' palm wine for di traditional marriage yesterday. |(NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)}}
{{ux|dv|Na '''drink''' wey be sey if you '''drink''' am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, )}}
+
#: {{ux|dv|Today I wan '''drink''' ogogoro make my eye dirty. |(NSC_Legbeti_2021. Today I wish to drink alcohol and get drunk.)}}
# obj (frequency:24)
 
#: {{ux|dv|'''Drink''' water |(bbc__43649, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|People dey go greet their neighbour and '''drink''' palm wine. |(katakata__874, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you want '''drink''', and drive, '''drink''' water, or '''drink''' coke. |(NST_cleaned__6210, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|I like to '''drink''' ehn... |(NST_cleaned__40851, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Stout, but today I just decide to '''drink''' ehn... |(NST_cleaned__40852, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|E come chop and '''drink''' and start to dey sleep again. |(jw__27833, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The land get many many good things to chop and '''drink'''. |(jw__22016, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:14)
 
 
#: {{ux|dv|I no talk sey I '''drink''' anything o. |(JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)}}
 
#: {{ux|dv|I no talk sey I '''drink''' anything o. |(JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)}}
#: {{ux|dv|But why I like to '''drink''' Stout is dat... |(LAG_21_I-Like-Stout_MG__6, But I like drinking Stout because...)}}
 
# - (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|You dey follow '''drink'''? |(LAG_38_Elections_DG__81, Are you among those who drink ?)}}
 
#: {{ux|dv|So, if you must '''drink''' anything, '''drink''' water. |(bbc__24184, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|You go '''drink'''? |(LAG_38_Elections_DG__142, Will you drink ?)}}
 
#: {{ux|dv|Na dirty water we dey '''drink'''. |(jw__44009, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|People dey smoke cigar, dey '''drink''' deir shekpe. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__97, People smoke cigarettes, taking strong drinks.)}}
 
#: {{ux|dv|eighteen years above, e no suppose dey '''drink''' beer. |(NST_cleaned__40879, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|You, you dey here dey '''drink'''. |(NST_cleaned__11024, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|midnight reach now dem go go dey '''drink'''. |(deuber__2494, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|For example, person wey don '''drink''' fit dey laugh anyhow. |(jw__29759, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For di launch na im di Minister for Health, Dr Kweku Agyeman-Manu, talk say e pass 23% of di population of Ghanaians wey dey '''drink'''. |(bbc__51169, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Also, make person begin '''drink''' plenty water and sleep well-well. |(bbc__14383, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen ah enta '''drink''' place if ah wan '''drink''' Cameroon beer ah go just say, 'green sacs and motos.' Na for backside deh di give'am, den ah hide'am komot wit'am, e add. |(bbc__7508, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|If you want '''drink''', and drive, '''drink''' water, or '''drink''' coke. |(IBA_13_Road-Safety_M__106, If you want to drink and drive, drink water or drink coke.)}}
 
#: {{ux|dv|take life easy, chop, '''drink''', enjoy yourself.” But God tell am sey, ‘You wey no get sense, na this night dem dey take your life from you. |(jw__49797, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im '''drink''' everyting, I paid for di okada everyting. |(NST_cleaned__1219, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And di more you '''drink''', di greater di risk, according to wetin di study find out. |(bbc__15069, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* eat 0.87 336, smoke 0.79 235, cook 0.79 389, meat 0.78 329, chop 0.78 2029, fish 0.76 323, piss 0.75 61, beans 0.74 97, sell 0.73 1187
+
* [[shack]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* eat 0.87 336, smoke 0.79 235, cook 0.79 389, meat 0.78 329, chop 0.78 2029, fish 0.76 323, piss 0.75 61, beans 0.74 97, sell 0.73 1187
+
* [[eat]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to drink alcohol
+
* English: ''To drink alcohol''

Revision as of 20:19, 29 August 2021

Naija

Etymology

From: English drink

Pronunciation

  • drîŋk

Play


Noun

  1. Wetin be like water wey person fit put for mouth wey dey enter eye.
    • I wan buy drink.  — (Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)
    • You go buy drink.  — (JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)
    • I go buy drink.  — (JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to buy drink.)
    Dis drink dey shack me anyhow.  — (NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)
    If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first.  — (NST_cleaned__17976, If I leave here, I intend to get a cold drink.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: any form of alcoholic and non alcoholic drink

Verb

  1. To drink alcohol
    • I dey drink beer.  — (Egbokhare_2020. I am drinking beer.)

Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground.  — (NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and it can intoxicate )

    • Drink plenty water.  — (bbc__43648, Drink a lot of water.)
    • People drink palm wine for di traditional marriage yesterday.  — (NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)
    Today I wan drink ogogoro make my eye dirty.  — (NSC_Legbeti_2021. Today I wish to drink alcohol and get drunk.)
    I no talk sey I drink anything o.  — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: To drink alcohol