food

Naija

Etymology

From: English food

Pronunciation

  • fûd

Play Play

Noun

  1. Somting wey person dey put for mouth chop wey go do good for im body.
    • Di kind food I need now na correct pounded yam.  — (The type of food I need now is pounded yam.)
    • Na we know di taste of food.  — (KAD_06_Cooking_DG__240, We know the taste of food.)
    • You fit do anyting for food.  — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__48, You can do anything to get food.)
  2. Wetin person dey put for body make e take dey alright.
    • Sickness bad o. medicine now don be food for diabetic patients.  — (Sickness is terrible. Medicine is now food for diabetic patients.)
    • If you no eat well, medicine go become your permanent food if you go fall sick.  — (If you fail to eat a proper diet, you may be on medication for life.)

Related Form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: food