Difference between revisions of "drink"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin be like water wey person fit put for mouth wey dey [[enter eye]].  
+
# Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person.  
 
#:* {{ux|dv|I wan buy '''drink'''. |(Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)}}
 
#:* {{ux|dv|I wan buy '''drink'''. |(Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)}}
 
#:* {{ux|dv|You go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)}}
 
#:* {{ux|dv|You go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)}}
 
#:* {{ux|dv|I go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to  buy drink.)}}
 
#:* {{ux|dv|I go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to  buy drink.)}}
#: {{ux|dv|Dis '''drink''' dey shack me anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis '''drink''' dey shack me anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)}}
#: {{ux|dv|If I comot for here now, I go just drink one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, If I leave here, I intend to get a cold drink.)}}
+
#:* {{ux|dv|If I comot for here now, I go just drink one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, If I leave here, I intend to get a cold drink.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 32: Line 32:
 
#:* {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, Drink a lot of water.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, Drink a lot of water.)}}
 
#:* {{ux|dv|People '''drink''' palm wine for di traditional marriage yesterday. |(NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)}}
 
#:* {{ux|dv|People '''drink''' palm wine for di traditional marriage yesterday. |(NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)}}
#: {{ux|dv|Today I wan '''drink''' ogogoro make my eye dirty. |(NSC_Legbeti_2021. Today I wish to drink alcohol and get drunk.)}}
+
#:* {{ux|dv|Today I wan '''drink''' ogogoro make my eye dirty. |(NSC_Legbeti_2021. Today I wish to drink alcohol and get drunk.)}}
#: {{ux|dv|I no talk sey I '''drink''' anything o. |(JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no talk sey I '''drink''' anything o. |(JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 20:21, 29 August 2021

Naija

Etymology

From: English drink

Pronunciation

  • drîŋk

Play


Noun

  1. Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person.
    • I wan buy drink.  — (Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)
    • You go buy drink.  — (JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)
    • I go buy drink.  — (JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to buy drink.)
    • Dis drink dey shack me anyhow.  — (NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)
    • If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first.  — (NST_cleaned__17976, If I leave here, I intend to get a cold drink.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: any form of alcoholic and non alcoholic drink

Verb

  1. To drink alcohol
    • I dey drink beer.  — (Egbokhare_2020. I am drinking beer.)

Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground.  — (NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and it can intoxicate )

    • Drink plenty water.  — (bbc__43648, Drink a lot of water.)
    • People drink palm wine for di traditional marriage yesterday.  — (NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)
    • Today I wan drink ogogoro make my eye dirty.  — (NSC_Legbeti_2021. Today I wish to drink alcohol and get drunk.)
    • I no talk sey I drink anything o.  — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: To drink alcohol