Difference between revisions of "drink"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 29: | Line 29: | ||
* To drink alcohol | * To drink alcohol | ||
:* {{ux|dv|I dey '''drink''' beer. |(Egbokhare_2020. I am drinking beer.)}} | :* {{ux|dv|I dey '''drink''' beer. |(Egbokhare_2020. I am drinking beer.)}} | ||
− | {{ux|dv|Na drink wey be sey if you '''drink''' am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and it can intoxicate )}} | + | :* {{ux|dv|Na drink wey be sey if you '''drink''' am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and it can intoxicate.)}} |
:* {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, Drink a lot of water.)}} | :* {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, Drink a lot of water.)}} | ||
:* {{ux|dv|People '''drink''' palm wine for di traditional marriage yesterday. |(NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)}} | :* {{ux|dv|People '''drink''' palm wine for di traditional marriage yesterday. |(NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)}} |
Revision as of 20:23, 29 August 2021
Naija
Etymology
From: English drink
Pronunciation
- drîŋk
Noun
- Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person.
- I wan buy drink. — (Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)
- You go buy drink. — (JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)
- I go buy drink. — (JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to buy drink.)
- Dis drink dey shack me anyhow. — (NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)
- If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first. — (NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: any form of alcoholic and non alcoholic drink
Verb
- To drink alcohol
- I dey drink beer. — (Egbokhare_2020. I am drinking beer.)
- Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. — (NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and it can intoxicate.)
- Drink plenty water. — (bbc__43648, Drink a lot of water.)
- People drink palm wine for di traditional marriage yesterday. — (NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)
- Today I wan drink ogogoro make my eye dirty. — (NSC_Legbeti_2021. Today I wish to drink alcohol and get drunk.)
- I no talk sey I drink anything o. — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To drink alcohol