Difference between revisions of "drink"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin be like water wey person fit put for | + | * Wetin be like water wey person fit put for mout. |
:* {{ux|dv|I wan buy '''drink'''. |(Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)}} | :* {{ux|dv|I wan buy '''drink'''. |(Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)}} | ||
:* {{ux|dv|You go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)}} | :* {{ux|dv|You go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)}} | ||
:* {{ux|dv|I go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to buy drink.)}} | :* {{ux|dv|I go buy '''drink'''. |(JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to buy drink.)}} | ||
+ | * Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person | ||
:* {{ux|dv|Dis '''drink''' dey shack me anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)}} | :* {{ux|dv|Dis '''drink''' dey shack me anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Na '''drink''' wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The drink has a high alcohol content and it can intoxicate.)}} | ||
:* {{ux|dv|If I comot for here now, I go just drink one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)}} | :* {{ux|dv|If I comot for here now, I go just drink one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)}} | ||
Line 27: | Line 29: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * | + | * Make pesin put wetin be like water for mout |
:* {{ux|dv|I dey '''drink''' beer. |(Egbokhare_2020. I am drinking beer.)}} | :* {{ux|dv|I dey '''drink''' beer. |(Egbokhare_2020. I am drinking beer.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Na drink wey be sey if you '''drink''' am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125 | + | :* {{ux|dv|Na drink wey be sey if you '''drink''' am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125. The alcohol content is quite high and if you drink it, you will get intoxicated.)}} |
:* {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, Drink a lot of water.)}} | :* {{ux|dv|'''Drink''' plenty water. |(bbc__43648, Drink a lot of water.)}} | ||
:* {{ux|dv|People '''drink''' palm wine for di traditional marriage yesterday. |(NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)}} | :* {{ux|dv|People '''drink''' palm wine for di traditional marriage yesterday. |(NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)}} |
Revision as of 16:11, 5 September 2021
Naija
Etymology
From: English drink
Pronunciation
- drîŋk
Noun
- Wetin be like water wey person fit put for mout.
- I wan buy drink. — (Egbokhare_2020. I want to buy a drink.)
- You go buy drink. — (JOS_19_Bukuru_MG__116, You will buy drink.)
- I go buy drink. — (JOS_19_Bukuru_MG__116, I went to buy drink.)
- Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person
- Dis drink dey shack me anyhow. — (NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)
- Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. — (NST_cleaned__42125, The drink has a high alcohol content and it can intoxicate.)
- If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first. — (NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: any form of alcoholic and non alcoholic drink
Verb
- Make pesin put wetin be like water for mout
- I dey drink beer. — (Egbokhare_2020. I am drinking beer.)
- Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. — (NST_cleaned__42125. The alcohol content is quite high and if you drink it, you will get intoxicated.)
- Drink plenty water. — (bbc__43648, Drink a lot of water.)
- People drink palm wine for di traditional marriage yesterday. — (NSC_Legbeti_2021. Guest drank palmwine at the marriage.)
- Today I wan drink ogogoro make my eye dirty. — (NSC_Legbeti_2021. Today I wish to drink alcohol and get drunk.)
- I no talk sey I drink anything o. — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To drink alcohol